your enginner nor try, that door nor suppose open to that side, he suppose they ppen am to wall side .
2026-07-23 09:28:26
59
Private Pastor⛪️ :
Me wey wan get 4 houses before i have a child😂
2026-07-23 08:28:14
34
𝕏 :
Manifesting
2026-07-23 04:20:01
70
Neelam♏️♏️♏️ :
Your engineer deserve thunderbolt slap 😂
2026-07-23 10:16:04
9
Olusola :
Big flex 💪
2026-07-23 10:39:34
0
RapmanJ :
I tap from your blessing
2026-07-23 08:19:11
6
alagaomoalhaja :
You just start Dey spend money ni,
2026-07-23 09:48:45
1
ONLY 1 BENNIKIZZ 😈👻🦍 :
go sell this house 😂
2026-07-23 10:34:55
0
TOMIWA 😮💨⛹🏿♂️ :
I believe say my destiny and GoD go run mine too
2026-07-23 06:50:27
6
Queen🦋💕🎀🥀 :
Omo very soon I go dey this settings amen 🙏
2026-07-23 09:55:42
2
DAMILARE📸✨💫🗽 :
pray for long life brothers 🙏 💯
2026-07-23 09:49:17
1
“X,0” :
Bro nor do like that o !! Allow dem experience life in general make dem nor go turn mumu for the open background when life the best teacher bring a test or examination
2026-07-23 10:43:40
0
EDISON🇳🇬 :
Bro watin my eyes see for village ehn make ky pikin no experience am at all 😩
2026-07-23 09:15:14
3
Changing 💔🚶♂️➡️ :
All man prayers
2026-07-23 05:48:48
0
OLA🧃🥃 :
Same here ooo 😹my first born meet up at my house ❤️
2026-07-23 08:10:03
2
amcomingbackstronger :
Real matter 👌🙂↔️
2026-07-22 23:53:41
2
𝗔𝗭𝗘𝗘𝗭🪬 :
You don Dey win life 10:0
2026-07-23 09:25:48
1
21 :
I can relate 😅
2026-07-23 10:54:46
0
To see more videos from user @ogfelix02, please go to the Tikwm
homepage.