@llvd273: Ai generated video… C350 vs gle43

Llvd2
Llvd2
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 23 July 2026 00:13:10 GMT
912583
88307
911
3311

Music

Download

Comments

dinma6452
dinma💕 :
That guy on the gle is scared to match that car 😂
2026-09-09 08:58:24
313
m_i_c_h_e_a_l1
🦂 :
the Gle driver dey fear 💔😹
2026-07-23 10:13:47
5269
jeriq.de.hustler
jeriq de hustler :
is a lie tht gle is not in speed emotionally due to the raod is busy observe first
2026-09-09 14:30:02
6
clingtonokoye
Clinton Okoye :
No be me match that GLE 43 na why
2026-08-26 11:37:35
58
dfw_candy47
ꨄ 𐙚 𝒞𝒶𝓃𝒹𝓎 🍒🫧💕 :
Which car be the one wey win?
2026-09-09 07:03:25
0
stevenflcoleman
Steven :
On a long run the GLE go pass am…..there’s difference between Acceleration and Speed
2026-07-24 20:31:05
1575
oga_mekus
Mekus :
match am finish,if e happen now nah your life dey at risk
2026-09-09 06:57:55
113
christlike_opher
Opher :
That Gle wasn’t on sport mode…that’s comfort drive
2026-07-23 10:54:16
2258
biganjola5
. :
Is not about car is about who drives it
2026-09-09 07:05:31
2
ayomide19873
gNf 👾 :
No be by car na by driver 👌
2026-07-25 09:41:12
835
sconty_thegreat
Sconty_TheGreat :
Person wey drive the GLE no be him get am
2026-09-09 15:58:00
5
nvm_justice__35
27 :
This thing na race? Smh GLE no even pick sef
2026-09-09 06:41:34
5
kennyfressa
Kennyfressa :
Can’t believe it’s real 😏😅
2026-09-09 19:55:14
3
oscasummer
SUMMER🎭🫥 :
If I touch that car I go dust you bruh 🖤
2026-07-23 18:04:39
441
broker_music
Broker 🎶 :
The C350 is car and the GLE is SUV and the two cars are V6 engine so the car will be more faster
2026-09-09 07:21:21
2
piuspeace.of.mind
Pius/peace of mind :
Them think say na by gle😂😂, na that guy wey Dey hype the driver make them win the race 😂😂
2026-09-09 00:11:43
8
catamaraji
メCΛTΛ :
That GLE seff no look healthy but this your c350 Dey move sha
2026-07-23 09:07:55
102
_.kabiyesi
$ :
“you think say na by gle” 😂😂 i love you guy 🤣🤣
2026-07-24 00:40:49
53
oless_star1
oless Star🌊 :
U nor serious make e use he Gle play Abi. 😅
2026-08-15 10:18:08
8
mick_bells_cpm
￴ ￴Mick Bells CPM :
Match am finish until e knock😂
2026-07-24 09:09:37
177
gjsvsvshhehe
Lil Vado :
oga dat gle no dey sport if to say dat gle dey sport as e just mach am dey front for blike wetin wan raise go up
2026-08-06 12:40:56
27
sno0p_dc
~Sno0p⚡️⛹️‍♂️ :
Con try this with my es350
2026-07-23 13:21:35
8
de_samz_opticals
De Samz Opticals 🦅🧜‍♂️ :
The GLE NEVER PICK current finish… make em pick finish. E go dust u wetin no good. 😂
2026-07-26 13:51:47
5
kamaltheicon
Kamal Abu :
I don’t agree😂😂the GLE driver Dey fear match am
2026-08-26 13:14:37
16
zekecod
ZekeYT :
Car matters but main factor is who’s behind the wheel
2026-07-25 16:55:57
8
To see more videos from user @llvd273, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About