Nah only one I born oo but nah everyday I dey craze 😂😂😂
2026-07-23 14:53:43
0
jkiddies plug :
My kids na boys I done lost memory I no Dey remember anything 🥲
2026-07-23 09:04:48
255
black diamond 💎🌹 :
As I shout reach na so mess come out 😂😂 na so them start to laugh me 🤣🤣
2026-07-23 08:05:49
332
omaszeal :
Some of una nor still good when una small oo😂
2026-07-23 09:29:00
80
Mummy Trisha and Kyrie 😫❤️ :
My daughter literally cries every minute for nothing sake, then when you correct her she unfriend u 🤣💔
2026-07-23 07:22:55
85
Ayodele2 :
na when I day house for weekend I no say my wife day try Omo sleep I no fit sleep Daddy Daddy Omo ,may the Almighty God continue to bless and keep all responsible mothers Omo I hale u na u na day try Omo wetin
2026-07-23 12:01:05
27
LizzyEraa ✨🙁 :
I no sure say I do my mama watin my son dey do me like this 💔😪😪
2026-07-23 09:44:45
24
Chivelle🤍✨ 🪳 :
You fine ehhh😂😂
2026-07-23 11:26:00
3
Emmanuel Onyekachi 🧘♂️🦁 :
She never complain finish them don start 😂😂holiday still long oooo😂😂
2026-07-23 15:14:45
1
Magic Fingers :
See person wey wan complete 2 years on 27th of July.. he don turn landlord for house 😂😂
2026-07-23 13:30:04
5
Jonathan Daniel :
this lady is so fine ☺️☺️
2026-07-23 11:00:43
3
Tessa🎀🫧 :
Commot for there 😂 Commot for there 1😂
2026-07-23 14:37:34
0
iamRitaRita🥰 :
If I go my aunt house i no Dey sleep 😄😂😂I Dey shout morning till night
2026-07-23 10:30:37
9
Kokomma :
Be calming down na
2026-07-23 09:51:50
1
kini James❤️ :
u never start 🤣🤣
2026-07-23 11:11:25
1
Lady B :
I just share ur video wen u take dey toilet for watsapp🤣🤣, dis children won just make us craze🤣🤣
2026-07-23 08:11:59
8
Ebiomo :
you're just getting started 😂😂😂🤣
2026-07-23 07:52:00
11
bigbims24 :
my own bundle of joy don go spoil my led light this morning…
2026-07-23 13:42:18
0
O🥰M💪O👄L💃🏻O💅🏽L👜A :
Never go mad ooo, summer break still long ooo😂
2026-07-23 09:51:12
6
QueenX :
mama which year you go born last Born 😩😂
2026-07-23 11:38:54
4
Magic Fingers :
See person wey wan complete 2 years on 27th of July.. he don turn landlord for house 😂😂
2026-07-23 13:30:31
2
star🦋🥰 :
My life everyday 😂 na mad I Dey so oh
2026-07-23 09:43:42
2
daviella :
fear don de catch me cause if my pikin say he or she go do me wetin I do my mama ehnnn my own don finish 😔😔 😢
2026-07-23 12:09:58
1
DEBBY FASHION HOUSE 💸🛍️👗 :
Na to enter road remain because this madness is something else because of bundle of joy God give person 😂
2026-07-23 09:51:26
2
To see more videos from user @diligent.o, please go to the Tikwm
homepage.