address job my 10m enter air last month 🤣🤣🤣 I no fit cry 🤣
2026-07-24 18:17:57
0
Tuna :
E say you go sleep like this but your brain go they active they calculate 😂
2026-07-23 23:33:58
135
𝑨𝒚𝒐 x 𝑮𝒂𝒅𝒈𝒆𝒕𝒓𝒐𝒏 :
See as he dey cast address 😂. Naso e easy nah
2026-07-24 11:33:27
3
EFE_GADGETS :
I been wan do am o but as I hear your advice Na once I continue to sell my xr o😂
2026-07-24 06:24:33
54
Tcdstudios :
Address wey make them come find me for futa (Akure) form Delta….. Those abraka, boys 😂😂😂
2026-07-23 23:14:32
36
zubbyFundz :
Naso I send 2 16 pro max with Ps5 go address as e reach address nah only ps5 I see with 2 empty box of the phones way suppose deliver
2026-07-23 23:08:19
35
Vee Gadget Hub 📱 :
Me wey Dey sell XR no get sense Abi 😅
2026-07-24 12:24:31
3
casino_lil_ :
loan u fit still pay am but address u fit relocate sef
2026-07-23 22:15:50
24
Ganiu :
Address job na post paid na now I just understand 😂
2026-07-23 22:30:35
18
DADDY❤️🚀 :
If I own you money and you carry boys beat me, I swear I no go pay that money again
2026-07-24 11:21:51
7
Ceni Tech and gadget :
Iba-jay check ur dm Bro I don dey find ur contact since!! Na Ceni dey talk!!😩
2026-07-23 22:06:09
17
ANONYMOUS💡 :
Nah gadget pickup close my phone business I no open mouth tell anybody 😭15 series iPhones laptops and tablets omo and nah to send to Nigeria direct do price high guy I first ghost sell phones for ground cheap rate dy pay 😭 I no go tell anybody close to me this story at all they go laugh me 😭 cause
2026-07-24 01:19:19
20
Desola🌸|RM🩺 :
Abeg wetin be Address business
2026-07-23 12:41:42
6
Osas Gadget :
omo has una dey talk am so I be wan start am so oooo
2026-07-24 06:35:37
1
SamVonny :
how them the do the address business? I go like try am
2026-07-23 22:48:29
1
Prince_la_la :
I no Dey sell gadget oo but address don make aiye cult members find me come from oshogbo 😂😂… I wan ment 😂😂 2 box of iPhone 15 pro max with phone from USA 🇺🇸, he reach Nigeria na one we see and the other one na empty box.. omo na long story oooo
2026-07-24 04:16:20
6
Tcdstudios :
Address job Dey sweet for Gadgets until e sup, you go know how far.
2026-07-23 23:12:38
0
DCGADGETS :
The only thing I fit talk na
E BE THINGS DEY SUP😅
2026-07-24 08:51:22
2
joosaga1 :
Even if the package later come and e come late the heart attack Wey you
2026-07-24 08:12:10
1
OWERRI GADGET VENDOR :
😂😂you no go sleep o!! To sleep go hard you!😂💔address nah powers o
2026-07-24 00:04:06
3
To see more videos from user @ibajaygadget, please go to the Tikwm
homepage.