Guinea fowl wey strong anyhow and that bird is rare 😁
2026-07-23 20:06:37
1237
Progress001 :
because guinea fowl sef nor easy to catch
2026-07-23 21:59:59
544
Dora Brave🧸🐻🤎 :
I swear, i do always wonder wre dey see guinea fowl, because hunters the suffer to see one
2026-07-24 07:00:21
136
xuccessful_LALLYBOY🦁⚡️ :
I first talk am 😂😂😂
2026-07-23 16:43:40
280
jeanovia :
e depends on your area for here the aboki dey roast am with the guinea fowl head nah the head I dey use identify am and the meat dey black of dem don kill am
2026-07-24 22:50:38
1
Debz04 :
Na guinea fowl I dey buy
2026-07-24 09:24:51
25
John Ehi 🇳🇬🇳🇴 :
I prefer to eat this native fowl 🪿 than guinea fowl
2026-07-23 20:28:42
46
Luv🌚🤪🦋🍀💐🫧 :
Bros don shake this table 😂😂😂😂😂
2026-07-23 22:20:12
22
chucks_benz musk 🚀🚀🚀 :
😂 I just tire
2026-07-24 17:55:31
1
Kenzylizoo :
E fit be oh 😂
2026-07-23 15:47:51
27
ur_lurd :
Guinea fowl are mostly raised in a cage these days them they lay eggs like warey 😂😂😂 but na native fowl who na dey chop 😂😂😂
2026-07-24 08:31:47
0
Beeskincare :
I thought as much
2026-07-23 22:34:40
8
favour Priceless :
And Guinea is very expensive because it’s not easy to catch live Guinea fowl is nothing less than 15k how com we day see 8k 10k Guinea fowl 😂😂😂
2026-07-24 09:09:56
19
Nero🥀 :
My belle 😂😭
2026-07-23 19:49:46
7
D3XMOND :
If you don’t know anything always ask questions, guinea fowl are no longer rare because people now farm them like chickens and na Benin guinea fowl cost because of other things way them Dey use am do
2026-07-24 11:38:45
6
Excel 🦋💞🍬 :
I Dey even fear make e no be vulture sef cos Guinea fowl no Dey easy to see 🥺
2026-07-23 23:21:30
11
Emmy Cool :
E sweet ooo😂
2026-07-23 13:08:34
13
Nyke :
Some say na even vulture them Dey sell as Guinea fowl 😭😭😭😭
2026-07-24 12:36:44
7
To see more videos from user @princeofbenin01, please go to the Tikwm
homepage.