imagine 🥹 tiny gashing with tomuch crochet
oga you wasting material lolz 😂😂
2026-07-25 19:33:39
3
oladeleolaitan669 :
u for collect 100k a sqm 😆😆
2026-07-27 15:05:25
1
Noney Interiors LTD :
6k for a square meter lol deh play
2026-07-23 19:41:21
5
POP FALSE CEILING DESIGNS :
this is wasting of materials...it doesn't make any sense...gypsum board is also not strong this way...even polystyrene
why make pop this strong wen is not that the client want to be sleeping or walking on it
2026-07-23 19:07:11
4
Mr pride lifestyle :
With materials? Or labor ?
2026-07-24 10:22:03
1
Micvic Deco :
waiting you dey do 26k per sqmtr you do pass pop even if you wan do 10mm 26k oga dey calm dawn
2026-07-24 11:33:50
3
EmeX :
strength and durability are not same, it can be strong at the beginning but won't be durable (won't last)
2026-07-25 09:55:16
1
Gentlesouldecor :
una just dey waste materials
2026-07-23 21:11:12
1
Akimani :
baba how you dey do that gashing
2026-07-23 14:58:44
0
aler :
nice
2026-07-25 07:50:18
1
Wilfried :
boss man I am pop man but you are doing the best so you don't have to talk again
2026-07-23 16:51:55
2
OLAITAN IYANDA :
this Man will no kill person oo
2026-07-23 20:53:24
1
Kennyboi💵🇧🇯 :
2026-07-24 18:33:50
0
Tauheed :
My is 14k
2026-07-24 12:18:51
0
VALSTOUCH :
Ours is 23k with dry board and aluminum profiles way beyond messing with pop cement
2026-07-24 14:06:05
0
SD rack111🫡🫡🫡 :
let me come and try it
2026-07-23 21:45:20
2
Official Sunnie k :
well don work sir 💯💯
2026-07-23 19:55:27
1
Prinx_A :
oga u dey waste cement abge shift
2026-07-23 20:27:26
2
Y.K.F interiors :
oga you de waist material
nothing wey you want tell me.
dey kitchen store wey I do when I still dey learn work 7 years ago I de go there every day dey observe am nothing do am.
e never even crack sef.
no dey waist material sir .
2026-07-25 23:28:52
2
modeste :
oga this boys never chop
2026-07-25 21:57:40
1
David Patric decor LTD :
Cary am go 50k Abeg POP presido 🤣
2026-07-25 20:38:56
1
Austin interior :
One day una go turn this work to Biafra war
2026-07-23 17:02:47
2
To see more videos from user @p.o.ppresident, please go to the Tikwm
homepage.