@paratakyy: We don catch one thief for our Area and we follow am play 😌😎 #fyp #saynotorobbery

paratakyy
paratakyy
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 23 July 2026 12:48:10 GMT
2812765
455381
9806
51593

Music

Download

Comments

promprom14
Prõm pröm💡🦅 :
Abi na thieftok i download?
2026-07-24 06:13:24
23291
odusanwo02
𖤍 H₳฿££฿🦀🦀 :
omo my friend hmmm 🤔
2026-07-23 22:11:36
3820
dmike_scott
🈷️ONLY MIKE SCOTT🈶 :
I con Dey fear to steal meat from my mummy pot
2026-07-23 19:55:08
37696
lekinzz5
lekinzz :
Who thief last year no know wetin God do for am
2026-07-23 19:51:30
34459
youngbrokeblackboy
PAMIŁERIN🇬🇧🇳🇬❄️ :
I con Dey fear to steal coke for my mama shop
2026-07-23 20:37:49
7020
paulino_dinero
𝐏𝐚𝐮𝐥𝐢𝐧𝐨🖤🎩🧟 :
Everybody nah thief nah who Dem catch Dem dey call thief
2026-07-23 21:04:54
2513
tprinceelect
T prince Electrical ⚡️🪛🔧💡💡 :
Thief they catch thief😏😏😏
2026-07-23 15:24:43
9363
umarbala___
𝗠𝗮𝘅𝗮𝗺𝗺𝘂😈 :
wetin dey happen for thief's industry na😏
2026-07-24 05:13:04
1341
almon_nirvana
Almon :
in Africa when a thief is caught he prays to God to bring police around as fast as possible
2026-07-26 05:42:18
416
big__robot
😈BIGROBOT  😈 :
Thief’s Got Talent - TGT 😂
2026-07-24 01:40:17
1241
nazzyraymond
Nazzy Nwa :
this year no just favor thief 😂
2026-07-23 20:33:51
2664
toyibaba7
TOHEEB OLANIYI :
Be careful with showing your faces, you guys might be in trouble if anything happens to him.
2026-07-24 05:40:35
594
gbolahan_67
️ :
You no fit see Zino fans for this kind setting
2026-07-23 21:20:00
1649
sopuruemmanuel47
emmyS💲 :
who be your favorite artist?! very dangerous question 😂
2026-07-24 06:35:10
494
sguyisah01
S guy_Isah :
Wait why thief come plenty this period 🤔
2026-07-24 10:55:19
1389
djsavagevn01
djsavage-vn :
NSNV no sabi this one 😂
2026-07-23 20:04:49
5
_itzurboydavid0
David🕸️🖤 :
This year na for owners 😂
2026-07-24 05:09:28
5
uzoamakaa1
Makai🌸 :
I feel so bad for him
2026-07-26 06:58:34
193
mezie_xcv
Only-1-MEZIE :
make I bring our own thief make dem do competition 😂
2026-07-25 12:49:15
9
olaitan_dipsey
Olaitan❤️🥂 :
Man don Dey regret for here 😭
2026-07-23 21:37:10
350
king.james2253
King James :
since Spain🇪🇸 catch Messi Everyday I dey see👀 thieves for my fyp😏😏😏
2026-07-24 19:32:44
37
bigdoris18
💫Dee🌸 Doris❤️ :
I con Dey fear to steal coke for my mama shop
2026-07-26 07:57:48
31
gentle.mikel
gentle mike :
This year na really for the owner 😂😂
2026-07-23 18:25:01
106
wicked_serpent0
Wicked_serpent :
I trust zino fans. Dem no Dey thief
2026-07-23 21:06:29
111
To see more videos from user @paratakyy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About