my mama wan drop $5k for me the werey tell me say na BTC him go collect, I tell mama make she buy BTC she no gree she con dey curse me join.... Na once I loose am bro e Pain me ehhn, the werey con dey tell me say mama wey go pay go come ahhhhhhh
You wet no know how I suffer to catch cl Omo guyyyy💔
2026-07-24 08:06:39
32
kanelusty0 :
Nahim make me nor do 401k
2026-07-23 18:29:23
200
MR Anderson ⚔️💨 :
I tire. Oh 😂😂😂😂
2026-07-24 04:16:28
1
victorlucky81 :
Dem feel say easy to tell mama to buy bitcoin 😂
2026-07-23 19:18:20
178
Saint Blog :
E Dey always sweet for their mouth like say e easy to convince cl
2026-07-23 23:18:02
73
Gaviria Bom$ :
oga nah person mama ooo
2026-07-24 06:50:36
1
Toxic 🚀 :
Na so them be ooo😂😂😂
2026-07-23 13:21:10
91
Rekardocodm :
Loader pass loader sha.
2026-07-24 01:27:06
29
Danny Cool :
Nor mind dem 🤣🤣
2026-07-24 07:10:11
1
OCHE SON⛹🏿🏌️♂️ :
Na depend on how u take dey na
2026-07-23 19:22:06
50
🍀 祝福された 🍀 :
No be lie oooo 💔🤣
2026-07-24 08:58:45
0
innocent :
they fucked my wescon credit Union of 53 years, mama receive check three times no one reflects
FBI come sit my mama down na God go punish them all.
2026-07-24 09:32:17
1
Energy :
Na Watin I Dey face now.. work way Dey pay me $500 weekly them mail her Check of $25k e bounce back na once mama block.. werey tell me say another one go come 😡
2026-07-23 20:29:01
18
🕛 12welve• :
I swear bros your mummy fit buy bitcoin 😂😂😂
2026-07-24 08:57:56
0
𝓒𝓸𝓾𝓻𝓪𝓰𝓮🧞 :
as a loader the main job is done by you cus na you go make money fallout
2026-07-24 05:37:47
5
Jr🏦 :
Here na apartment update
2026-07-24 07:59:46
6
Jege_Smart :
Na so them take spoil my Wells Fargo bank way my mama don use for 36 years omo
2026-07-24 06:53:44
9
only1deboss :
Lol some of una funny o…we no be loaders wey Dey tell u to do something wey we no Dey do for here…we move different here!✌🏾
2026-07-23 23:39:33
5
kanelusty0 :
I lost 7 bank
2026-07-23 18:29:02
7
IJ Socials :
😂😂😂
I go lie for you?
2026-07-23 19:14:47
8
AZAMAN🇬🇧🇺🇸🇦🇺🇨🇳 :
I go lie you 😂😂😂😂😂
2026-07-24 04:33:29
3
To see more videos from user @lurdfuture1, please go to the Tikwm
homepage.