Where i con go for here wey i no show 😁😁… mostprecious you’re doing well 👏👏👏
2026-07-23 20:16:39
0
victoriaoluwafer9 :
you too sabi I swear 🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰🥰
2026-07-23 19:37:37
0
celestial Queen 👸🌈 🌈🌈 :
if i mistakenly dey this settings with this kind song ahhhhh, everyone go dey plan to invite me to their party everyday 🤣🤣🤣...
I no dey shame when it comes to dancing ooo
2026-07-23 18:08:40
1
💖💖💖HARJHOKHEHARDEY👌👌👌 :
aswear dis lady just dey give me vibe always
2026-07-23 20:27:24
0
Omoniyi Gabriel :
Gbogbo won ti yoo ❤️😭😂😂 dem just de jogodo anyhow 😂😂
2026-07-23 16:19:16
6
ABDULMALEEk🦾💯 :
If you never stream the full song I swear you dey miss 😛😂
2026-07-23 17:34:21
6
Tobias :
Tobias!!! 😂❤️. No worry anywhere I see you i go Dey hug you ❤️
2026-07-23 17:38:39
2
OLA_DAYO8 :
Omoh this girl na my Joy giver with this song 🎵😜💞🎉
2026-07-23 16:42:05
2
Oluwabanji Max :
nothing like old school vibes
2026-07-23 19:33:16
0
Gold :
most precious ni joor babe you re mouthed much love
2026-07-23 18:59:39
0
MIDe :
trop forte
2026-07-23 19:51:53
0
Mumsy double_H💞🌹🌷 :
How many times you watched this cus moti jogodo oooo🌹😂
2026-07-23 19:08:37
0
MC PUNK Premium compère :
Tobias ti jogodo
2026-07-23 17:21:44
0
Omoniyi Gabriel :
The bassist o😭❤️
2026-07-23 16:18:19
1
Mcsugar :
love ❤️you you too good
2026-07-23 18:44:15
0
Motunrayo :
osheyyyu maami 😂beast 💪 of music 🎶
2026-07-23 20:28:52
0
EBONYKAY26 VENTURES :
I love this babe you too sing ❤️❤️❤️❤️
2026-07-23 18:56:54
0
Kimmy Eja :
Aj for life 🥰🥰🥰
2026-07-23 18:48:38
0
꧁༒☬🌸𝓚𝓮𝓶𝓲𝓼𝓸𝓵𝓪☬༒🥰꧂ :
My joy giver 🥰
2026-07-23 18:44:46
0
AYOMI🥰💖 :
I love you most Precious ❤
i wish you can perform on my weeding day 🥺💕
2026-07-23 16:11:39
0
To see more videos from user @mostprecious_adedoyin, please go to the Tikwm
homepage.