@real_mukhtar_agba: Alfa Alaseje VS Alfa Snapchat 😂 Kindly Follow me and SHARE 🙏 #fyp #foryoupage #viral #goviral

Real Mukhtār💡📚
Real Mukhtār💡📚
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 23 July 2026 16:41:13 GMT
43360
4998
357
1419

Music

Download

Comments

realmercy6799
MERCY🍒 :
Omo I remember something now 😂
2026-07-24 07:35:33
0
badirat_ayinke
BADIRAT❤️‍🩹♎️ :
Those Alfa Ehn Dey plenty for ilorin Walai
2026-07-24 01:05:23
146
iam_scolari
scolari :
All of Una … na the same thing 😂 abeg
2026-07-24 02:37:38
112
emprestslim8
Yur sweet gurl 🍭🍒 :
They plenty for Snapchat 😂😂😂
2026-07-24 02:29:18
55
arifowomon_imam
Muh’dAwwal Arifowoman :
No be post the man reply too oo haba,if you notice the vn you will definitely know they are both talking about something,no be say e bagg enter hin dm.the manipulation is not necessary
2026-07-24 07:42:46
1
lathiefheart
Riike👸 :
Sharp 😂😂😂😂
2026-07-24 00:49:52
71
_0_lifeline___
(Hnr.) Obadun💫 :
Nah 10k I later send sha
2026-07-24 07:06:24
10
ewa_ade74
Ewa_kitchen 🍳 :
We don’t even know who is real
2026-07-24 01:17:43
23
fadeelah612
Ewa🥺🩷 :
Ahhhhh 🤣
2026-07-24 06:40:52
1
ademola_190
Demcash 😇♓️ :
Dem plenty for ilorin ehn 😂 one werey dupe me 250k for osole and still dey collect money for fowl every week for like 2 month say if anno buy am my age do dey deduct 😂 omo I don too mumu oooo 😁😳
2026-07-24 01:38:03
23
smallion0
small lion👑💛👑 :
them dey my dm me self go start
2026-07-24 07:48:49
1
aunty.ajike44
Aunty Ajike :
That’s how one Alfa tell me to send 700 that he want to use it for Sahara for me😂
2026-07-24 07:56:08
2
adewale.adekanmbi
Toyeeb :
who call him from abroad 😂😂😂
2026-07-23 16:55:44
18
aishaxx011
AISHLUXE🛍️💗 :
lol na y ion fit marry Alfa 😩😂
2026-07-23 21:27:01
5
pedriyen______
Pedriagain 🪖☪️🕌 :
Them reach 1m for snap lol 😂
2026-07-24 02:56:25
20
exchange758
💔 :
😂😂😂😂
2026-07-24 04:55:33
11
yetundealayo4
*꧁꧂Anikky Alayo*꧁꧂ :
Nha so them dey do 😹😹 them dey do ham for me wey be omo alfa sef 😹
2026-07-23 21:11:27
21
ibn_saad234
IBN_SAAD💯 :
Jeope 8 thousand 😂😂
2026-07-23 22:59:32
10
officiaola73
officiaola🦀 :
Na oyo this Alfa day
2026-07-24 06:36:00
6
aldadawy
AL DADAWY 👳🧼🫧 :
nah just 7500 I ask him o 😂😂😂
2026-07-23 19:19:35
9
ummuh_fareedahpearl
💦💫Abundance of Blessings💫💦 :
The Snapchat Alfa don memorise am like poem😂😂
2026-07-23 19:58:54
6
To see more videos from user @real_mukhtar_agba, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About