@mclitto: Pecae. #fyp #goviral

Mc litto
Mc litto
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 23 July 2026 17:41:09 GMT
7794
703
59
21

Music

Download

Comments

userl.e79162718
Lymiando-Expert :
Omor na since when ALadja nd Ogbe ijoh start to make peace
2026-07-24 13:04:35
1
eblessing6
B- Nice :
Hmmm, Our don strat oo, what ever you guys do with them, alway remember what Elder Onorume said through the late Lady Rose Music, i can only say may this unity last for ever.
2026-07-24 07:55:40
1
bobbyj550
Bobby Joe :
what of the land.who get am now because my uncle die for the fight oo
2026-07-24 09:40:18
4
shesthatmum1
That mum 🤝💘 :
abeg makes Dem nor fight again ooo , make this peace and unity last ooo in Jesus name Amen , Abeg because fight nor tried person oo, i
2026-07-24 15:13:29
1
kingsnehchuka_1
Mr sneh :
make una dey take am easy ooo... fight today settle tomorrow, football is love and peace nor be for Aladja & ogbe ijoh matter 😕😕😕😕 whatever benefits dey make una dey do this moves so make una dey reason other people lives 😤😕😕
2026-07-24 09:25:13
3
beverlygilbert75
beverlygilbert75 :
after a lot of people don die
2026-07-24 07:39:36
5
official_samieriches
samie riches :
them go fight after the match oh
2026-07-24 01:58:28
4
user5327755405607
nurse loveth :
who win little😅
2026-07-24 06:55:34
1
efetoborebabalola
mummyB :
na so Dem take dey start,we don see ham b4
2026-07-24 04:11:40
1
prophetanointedfrancis
ProphetAnointedFrancis :
thank you for your good works🙏🙏
2026-07-24 08:46:59
2
godfrey5078
Helen :
Amen Amen
2026-07-23 19:42:03
2
vivi.baby379
vivi baby :
🥰🥰🥰my love
2026-07-23 19:25:50
1
gabengineering2020
Gabriel :
Thank you big mc, we are one family.. 🥰🥰🥰🥰💯
2026-07-23 18:50:27
1
efe04delta
kime ua70@@ :
thanks Gods
2026-07-23 22:33:06
2
odudunfp8ns
Daniel :
amen 🙏
2026-07-23 21:48:47
1
blessing.cyril5
Blessing Cyril :
Amen 🙏🙏🙏
2026-07-23 21:19:27
1
prerepade_profit
user2729707032224 :
amen 🙏🙏🙏🙏
2026-07-23 17:56:58
1
brakemidiyerin
Tariq :
thank you so much broda with your pure heart ❤️
2026-07-24 19:20:55
0
user1394867744856
3D photo :
I pray this football should bring glass peace to your community because this is not the first one
2026-07-24 18:54:36
0
aruki24
Aruki :
una don start oo on how he take dey sha anyhow dem want am Aladja dey game
2026-07-25 00:42:09
0
loyalboyblessedbygod
LOYAL BOY ✨🫂🌚 :
bra Abeg show Dem the time and tell Dem watin happen after Dis match 😂😁🤣
2026-07-24 22:05:10
0
polite314
ꉣꄲ꒒꒐꓄ꏂ ꒐ꃳ꒐꒒ꏂ ☯️🌝 :
bro, hope u go do video for ogbe ijoh too
2026-07-25 00:59:32
0
joelsuccessful
Joel successfull8 :
thanks brother I love this 💯🫡 respect one love brother
2026-07-24 20:09:22
0
peacemoreriches
peacemoreriches :
Amen I like what I am hearing 🙏
2026-07-23 18:20:47
1
To see more videos from user @mclitto, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About