@sureterry_: 😂😂😂😂

💲Ũ.Ř.Ẽ ŤĚŘŘŶ
💲Ũ.Ř.Ẽ ŤĚŘŘŶ
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 23 July 2026 18:41:56 GMT
19030
1179
205
82

Music

Download

Comments

tiktok_sonofgrace
son of grace :
I be Benin boy my mum na esan oooh , but I nor know about their men.
2026-07-24 01:06:53
0
diamondgo8
PRESH soft :
Esan to the world
2026-07-24 02:52:09
1
joshuapablo084
Big Joshua Pablo🇵🇹🇨🇭 :
Easn to the world 🌎 ❤️✊
2026-07-23 23:30:00
22
bellakoko44
ebosetale🥰 :
Abeg mk Una leave us oh
2026-07-23 21:10:23
27
trouble.some3
trouble some :
esan oyeeeeeeee
2026-07-24 00:09:29
17
pretty__g5
Just.glory🥺💞 :
E no get tribe wey bad person no Dey so make una stop that talk😏
2026-07-24 02:38:11
2
oldschoolblue
OLD SCHOOL BLUE :
Una never see anything 😂
2026-07-23 21:09:13
15
anime_editz_473
Anime editz 🎥 :
Ishan ❌ Esan ✅
2026-07-23 23:53:18
8
everybodyallme
💔.........🥀 :
bring me back when it get go 1k like
2026-07-23 18:45:58
3
ogoborosepromise
Osepromise :
We strong pass them. Relationships no dea turn our head, na we dea turn relationship head
2026-07-24 02:41:39
1
ehi668
EHi :
Esan oyee
2026-07-24 00:04:53
2
tgbtc_1
Big Tgbtc :
Who be this one
2026-07-23 20:59:19
8
ezewele03
ezewele03 :
Nd u be like dis 😂
2026-07-23 23:46:01
1
mr_anoya
Mr Anoya :
Not all Esan boys my friend just bought hi wife a2022 Lexus 350
2026-07-23 22:55:04
4
my.babe200
mummy 's girl 200 :
we good oo
2026-07-23 21:38:45
1
say.hey.to.sbm
SBM :
waiting we do una
2026-07-23 20:24:29
1
osamuyimhen2
SIR NICKO :
na ecian they talk we be ESAN ❤️hope you see the difference?
2026-07-23 22:42:54
1
idehenreanthony90
Idehenreanthony90 Uromi :
una dey mad😂
2026-07-23 22:12:06
1
shesluna04
@preshy :
wetin esan do una😂😂
2026-07-23 21:26:49
1
ggwest6363
GG West :
We be nice people oooo
2026-07-23 21:12:52
1
kings.raymond.2477
King's 👑 Raymond 247 :
may God provides for us daily Data..in Jesus amen..
2026-07-23 20:40:08
1
To see more videos from user @sureterry_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About