The way I danced this song during Calabar Carnival that year eh,we even carry small bell 🔔 join,Respect Terry G
2026-08-07 11:41:16
0
my lady blessing :
long Time bro
2026-08-06 13:24:36
0
Remilekun Scoffield :
Waptrick days no be now wey Audiomack dey do like say dem be too get level
2026-07-24 10:21:37
74
kingkazx :
Just for the love of Terry G songs
I collected money for excursion which i refuse go. I went to the market n bought that MP3 that uses battery then went to cafe paid money for all his songs to be downloaded on the MP3
❤️💞💖
2026-07-25 00:45:50
20
⚓️𝐒ᑌ𝐒ᗩᑎ ᖴᖇᗩᑎ𝐊🥹🙌💕💯 :
Nice one ✌️
2026-08-05 13:19:34
0
🦋Queen❣️Ebony❣️vibs 🦋 :
baba werey😁🥰 I love you dakun love from the hood oyemekun Ifako-ijaye ❤️😁
2026-07-24 18:32:02
16
goody_2sure :
I almost went mad because of this song in 2009 in my grandmother's burial☺️
2026-07-24 21:36:08
22
Charlie Chapa :
Stop all this .. na 2026 we Dey
2026-07-25 16:05:59
8
Eme KA :
Terry G,am still looking for one of your music till now o,in the music they used native instrumental
2026-07-24 12:26:11
7
Beautybabe60 :
make nobody hold me ooo
2026-07-28 18:29:41
5
Dj5skills :
song wey cause problem everywhere
my favorite song of all time free madness
2026-07-24 08:57:26
12
Arts movement :
if you want to enjoy this video make sure you dey with headset e get y
2026-07-25 21:18:18
8
Amma Diva🎶 :
The first Nigerian crazy musician 💯😂
2026-07-24 12:13:52
8
🌍North Bank🫶☮️💰 :
I sing des song word for word even with de crazy tune wey u do with tongue ❤️❤️❤️
2026-07-26 18:04:18
5
Saint Dammy❤️❤️(aka)Ebony ❤️ :
apako master 🙌 😎 I sight you 🥰🥰🥰
2026-07-24 07:21:07
5
LLHF preshbabe :
akpako master ,we /I wanna keep seeing more of you ,G man 🥰🥰
2026-07-24 07:25:12
8
fina :
omo terry G music make me wan run mad that year 😂😂😂😂
2026-07-28 11:33:04
1
adebanke back up :
💃🏻💃🏻💃🏻💃🏻
2026-07-24 19:47:42
1
Abdool dynasty :
I don't like the way I'm seeing Terry G on my FYP this morning....make person no go craze abeg...
2026-07-29 07:41:51
1
To see more videos from user @terryginjah_, please go to the Tikwm
homepage.