@justemoji5: I think this time only boys can relate to this video 💔😭 But,it’s embarrassing….after all the warm up before the match 🤦💔#goviral #tiktokviral #explore #fyp #tiktoktrend @TikTok
EMOJI🚀
Region: NG
Friday 24 July 2026 07:01:43 GMT
Music
Download
Comments
🦅༒𝙊𝙡𝙪𝙬𝙖メ𝘿𝙤𝙡𝙡𝙖𝙧𝙨༒ :
Oga if you Sabi play ball them no go bench U 😂
2026-07-28 15:40:01
1
godswill2267 :
na wetin sup see yesterday 😔😔
2026-07-27 21:21:01
0
Aristopawz Farm :
Them go come vex say you de comot shoe to wan go house before match end🤣
2026-07-27 17:25:27
5
james_paul345_ :
My coach go punish you why you undress when match never end
2026-07-24 08:59:25
128
kellynice :
Wetin dem do chukwueze for Alfcon
2026-07-27 14:12:18
0
Odi Naka 😈 :
At that moment all my prayer go be make my team lose 😂😂
2026-07-27 12:52:58
317
السَّابِقُ الْخَيْرِ🤲 :
U go still get punished for off the boot
2026-07-27 14:00:35
79
JENTLE :
The coach gats punish you for removing your boot before match ends.
2026-07-27 17:50:40
1
EMPEROR :
I no go come training next week sef 😏
2026-07-24 09:03:18
49
Jeffrey Cruz :
worst feelings as a baller na wen you wait from morning to evening
e reach time to ball rain begin fall 💔
2026-07-27 14:12:56
1
Chukwuka Gift Chidubem :
89mins keh?… once 75 mins don pass, I never enter na house straight
2026-07-26 12:11:33
37
Jasola more :
Funny enough that day na you go first reach field
2026-07-27 13:32:33
30
♐️ :
The painful part be say you no fit vex Dey go house
2026-07-25 07:18:38
21
Jebbi🎖️ :
the only heartbreak wer go make you cry fr
especially when you good pass who play ahead of you
2026-07-24 13:53:57
17
𝙲𝙷𝚄𝙺𝚆𝚄𝙱𝚄𝙸𝙺𝙴𝙼✅ :
Na wetin u dey do for training go determine ur match
2026-07-26 15:24:52
0
Ask of Morganton 🏅🇦🇷🚫❌💔💔 :
but me nah super sub if they put me I go score winning goal
2026-07-26 22:23:32
1
DASUPREME :
funny enough person weh never come training for 2months go play full match🥲
2026-07-26 12:58:28
3
TOP BOY 🇬🇧 😎✌🏿 :
I SWR 😂
2026-07-24 19:18:50
0
The Morning Star ✨✨ :
HODs semi final 😂
but we were losing 5 to 1 Sha no need
2026-07-27 13:29:06
1
Drealsuccess :
😂😂😂
2026-07-24 07:10:10
2
🌴✌️ Dickiswag ⚽🙏💦🌴 :
swearz 💯💯
e pain pass heartbreak 💔 4 relationship 😂🥺
2026-07-24 09:55:09
5
AJANI🪖 :
Naso i no go training again 💔🙏
2026-07-25 18:37:02
2
☾ 贝克汉姆 :
Omo heartbreak go just enter from no where 😹mk u still be d first to reach field 😂
2026-07-27 10:33:32
1
NiraMoni🤑💰👹 :
My coach no wan put me for ball because I bin dey write him babe for WhatsApp 😂.. I waited till 90min plus baba no send me😂
2026-07-27 15:21:28
1
ZELLA MBE👨🏽⚕️ :
Esp when the coach de look face lol
2026-07-26 14:20:57
1
To see more videos from user @justemoji5, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.