@officiallyqunin: #metroquin @Metroqueen❤️‍🩹

𝕸𝖊𝖙𝖗𝖔𝖖𝖚𝖎𝖓🐍💐💔
𝕸𝖊𝖙𝖗𝖔𝖖𝖚𝖎𝖓🐍💐💔
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 24 July 2026 08:13:59 GMT
103107
11045
577
590

Music

Download

Comments

idinso1
TA😎TA :
To carry woman no be by money dress well Sabi talk you're good to go
2026-07-24 08:21:19
382
bigxika10
Big Xika10💡🦍 :
Omo, we really dey suffer oo
2026-07-24 08:22:38
187
emidon61
Ezenwazuru ahu 1 na Izuogu :
I swear we Dey suffer oh
2026-07-25 09:17:48
1
king.lateef6
king lateef :
no be small my sister
2026-07-25 09:05:14
5
lucky.__.10
🍀 :
make una help us
2026-07-24 23:24:35
0
jerrydahn06
Dannywesly :
No worry deep down na me u Dey follow talk no worry God Dey😭
2026-07-25 10:02:38
3
precioussofyn2
Gurl like Precious :
I’m depressed if anyone cares💔
2026-07-24 08:31:11
34
pressure_62
￴ ￴ 🅱️onny :
Omoh My soap don finish for house na red oil I de use now 😂
2026-07-24 09:23:22
59
sainteugene5697
EűgênēDecides :
We de suffer no be small
2026-07-25 09:06:30
1
peterfaka2
Peter faka :
i swear...I d suffer ooo🤣🤣🤣 give me for free na
2026-07-25 02:23:14
5
egoody.3
Ezenwa Goodnews Chukwuemeka 🏀 :
I swear 😭😭😭
2026-07-25 02:59:59
1
kennethvibes02
@Kennethvibes :
We de suffer no small tin😅
2026-07-25 09:18:14
1
amapiano445
amapiano445 :
No be say i no gat money i no need woman for my life
2026-07-24 22:47:06
5
chibueze.anthony6
ANTHONY 🪖💙 :
For this side we get am, but we no Dey carry anything 😂💔
2026-07-24 08:18:57
22
andrewjohn062
mosescash425 :
Abeg you fit turn up for us
2026-07-24 13:50:05
17
young_legend_wrld
Lucid_Wrld🤬 :
I get the money but I no like carry
2026-07-24 17:29:21
8
joshuacyrus61
SYRUZ👾 :
No be by the money to Carry woman we de fear bad luck 🥹
2026-07-24 09:08:15
10
huncho4ktray
Hun Cho :
We don hand our life to Jesus Christ
2026-07-24 09:25:39
10
chunaza1
Emmanuel 🚬🖕April20(savage) :
na why I be Virgin 😭😭😭😭😭😭😭
2026-07-24 09:12:56
7
cp59314
CP :
Na food?
2026-07-24 19:58:43
1
akeju362
Akeju🖤 :
Omo na true ooo😂😂
2026-07-24 16:47:24
1
.uc209
Uchechukwu :
Life of man no woman no problem no family no problem no friends no problem no car no no problem no money big problem.
2026-07-25 07:54:27
4
To see more videos from user @officiallyqunin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About