Make I rush stand up go cook better jollof rice akosile eda tiwa ☹️
2026-07-26 10:12:28
68
MUBARAK😬🦅 :
Akosile eda tiwa,eda kon sare ni😂
2026-07-25 10:51:29
445
OLORI ADENEKAN :
we plenty for this table😂😂😂
2026-07-26 14:01:37
0
Jummie🧋 :
Wig nearly send me go heaven yesterday seh😂
2026-07-25 07:32:14
346
Timahli :
All the money way we dey see na food dey collect am e don tire me o😂😂😂😂
2026-07-25 09:51:12
41
Meenahluxury001 :
Another motivation…make I go find Weytin I won eat 🙂↕️😭😂
2026-07-25 11:10:19
24
Hair ventilator in akure :
Good choice my brother 😆
2026-07-26 12:16:01
2
Hairvendor in ajah /Lagos :
Money wey person go use build house person no go use am eat
2026-07-25 08:07:27
49
denimsnmore :
Make I chop first abeg😂
2026-07-25 19:19:25
1
Chichi❤️ :
I no fit kpai because I wan reach where my mate they reach 😒😂😂😂
2026-07-26 09:43:08
7
Dimple☺️🦜 :
Motor go far I fit sell my phone use the money chop I no use food play at all
2026-07-25 21:23:35
4
ZHANNA🌸💧 :
Me comforting myself anytime I'm satisfying my cravings 😭😂
2026-07-25 18:42:45
7
pretty fola🥀 :
I can't come and kill myself
2026-07-25 09:19:27
120
♡ ꧁Testimony💖🎀꧂♡ :
If God say I will change my phone 📱 I will change it 🥺😂😂 make I eat first
2026-07-25 20:55:24
23
rAdOo ☠️ :
Make I enter supermarket this evening 😂
2026-07-24 14:47:52
58
ETO'O :
If you don chop food today, I tap from your grace 😔
2026-07-24 19:32:33
50
ORITOKE🌺🌸 :
Food before anything, my brother. Na when hunger catch me I dey remember say I get problem. Once belle full, ladies and gentlemen, oti tan! 😂
I go just dey happy like mumu, forgetting all my worries like say dem never exist. 🤣
2026-07-25 12:32:02
27
Usman🤍 :
I save money cos I no wan broke, I no even Dey buy wetin I want… see me today, I no get wetin I want and I no see the money for my balance again…. Try Dey close eye buy things at once, e get why
2026-07-26 12:49:05
14
To see more videos from user @i_am_main_man, please go to the Tikwm
homepage.