@dt.tawa:

TAᗯA☆彡😇
TAᗯA☆彡😇
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 24 July 2026 14:14:04 GMT
65908
15818
151
7117

Music

Download

Comments

hershabee8
Her Sha Bee :
Login wey me wey get am no remember … Opelope save password 😂😂😂
2026-07-24 14:55:43
222
__aderonke1
Aderonke_omoge oni duvet :
I don go am before 😂😂😂
2026-07-24 14:17:20
150
elizabethandrews5
Lizzy 🤍Johnson ❣️ :
I don mumu before,I gave my ex my Facebook login,he use am Dey do yahoo 😭
2026-07-24 15:13:10
51
horlah.dammie.ric
Horlah Dammie Richy 😳 :
My phone password keh 😳
2026-07-24 15:36:16
6
midesnailhaven
Mide’s Nail Haven💅 :
Person Dey call your name😂
2026-07-24 16:07:30
2
jahzhara
بلقيس❤️ :
opelope forget password me wey get am sef no remember
2026-07-24 15:29:59
2
hadhizha1
hadhizha1 :
I no even remember any of my social media passwords sef
2026-07-24 15:34:21
22
your__tailor__guy
𝙰𝚕𝚊𝚋𝚒 𝙱𝚘𝚒 🤡💥 :
Bestie needed 🥹❤️
2026-07-24 15:16:57
34
luvley_joy03
ℒℴ𝓂𝓁ℴ𝓂🌸 :
I never love like that o
2026-07-24 15:54:36
0
_dfw.meee
Juli€t❤️ :
I don give my ig before sha🤣🤣
2026-07-24 14:50:23
16
vera.chisom1
Chysomm✨🌸 :
Na only picture I dey take for snap watin una dey use am do 😭😭
2026-07-24 16:12:39
2
iyanu60
iyanuoluwa💞 :
Kilodeee 😂😭 una Dey drop snap log in nke 😂😭
2026-07-24 14:44:04
8
hanna.williams116
Hanna Williams :
Nah every seconds you Dey post? 😂😂😂😂😂😂
2026-07-24 14:18:47
5
prettytallese
Angelღ :
e come belike say na only me no dey Snapchat o 😭
2026-07-24 14:29:43
7
wo0nuola
Wonuola :
Ahh so that’s what they do?😭
2026-07-24 14:53:17
3
thereallewa0
Lewa🫧💕 :
Never 😹😹
2026-07-24 14:28:18
1
nelles_cosmetics
nelles_cosmetics :
😁😁😁 Tawa I’m early
2026-07-24 14:16:40
1
sheedahcakes2
sheedahcakes2 :
Bank login unko?
2026-07-24 16:48:35
0
remisdiaries
️ :
and i no even wan see sef abeg 😂😂😂
2026-07-24 16:51:09
0
To see more videos from user @dt.tawa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About