@badboimoli82: #goviral #fypシ #relatable

𝕄𝕠𝕝𝕚❤️🫠
𝕄𝕠𝕝𝕚❤️🫠
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 24 July 2026 14:49:55 GMT
120300
25080
188
5731

Music

Download

Comments

realiamdosky
🐲̷L̷̷i̷a̷̷m̷̷d̷̷o̷̷s̷̷k̷̷y̷🧟 :
person wey I Don pass be4 Don pass me guy 😔💔😅
2026-07-28 16:21:31
4
ayomide33060
M.Î.Ď.Ë☘️🧃 :
Dem yenk me many times gan oo🥺
2026-07-27 06:51:00
11
fk_classic_fashion
FK_FASHION ✂️🛍️ :
U no fit doubt hustler
2026-07-28 12:25:22
1
molibackup82
Moli❤️🥂🤓 :
Who u look down on today fit get pass u tomorrow 💔✌️🧏‍♂️
2026-07-24 17:44:11
511
lillianaofficial27
👑AJOSE🎉 :
Dem wan use nobody knows tomorrow collect my last 2k💔😂
2026-07-27 11:27:32
92
dammyfrosh310
Frosh🤲🖤↕️ :
Guy person wey I Don pass be4 Don pass me guy 😔💔
2026-07-28 09:08:09
35
thug.muyeez
ꪑꪊ꠸ƺ⭐️🦦 :
Cuz life fit surprise you 💔🦦
2026-07-26 11:09:08
116
ziloalone001
EvilZilo🤬👹🚀 :
Na why I no Dey yenk anybody
2026-07-26 16:36:02
46
operichie0100
OPE RÎÇHÏË001 :
Hope say you no Dey hate on anybody !😳
2026-07-25 20:14:18
77
gebmiga.taiwo
꧁༆Gebmiga Taiwo༆💡❤️‍🩹꧁ :
Just promise myself not to fall anymore 🤲🏽🌎☪️
2026-07-28 10:03:37
2
wayfrmreal
St*y away Frm real :
Life na film life no still be film anything fit happen
2026-07-26 10:59:10
25
palmerjnr_10
✞ Pαʟʍɛʀ Jɴʀ ✞ 🤍⚽️🦉 :
Going through a lot but e go pass by 🧏‍♂️
2026-07-27 06:25:08
9
prince14864
PRINCE👑🦜 :
nah my own I de find 💪
2026-07-26 11:31:26
8
mr.ericxx
Eric!!⛷️ :
Not at all ohh
2026-07-25 21:38:43
6
timz37
Timz :
And hope say u no Dey overrate anybody
2026-07-27 09:04:00
5
desmond.loves.his.mom
LAST BORN 🪖🎖️ :
Omoo dem look down on me ooo 💔💔
2026-07-26 10:52:43
6
user1972365767933kgd
hello :
Hi
2026-07-27 10:44:01
0
To see more videos from user @badboimoli82, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About