@giftedkharisma: Till @INDUSTRY MACHINE give @TREVOR DULLA verse no dey rest for here, na the exact words wey praise tell me be that. #gbagyiabuja #gbagyiculture #gbagyiabuja #kharismathesinger #fyp
Omo, una try ohhh i watched multiple time.. bless up 🙏
2026-07-25 09:53:34
12
Emmanuel Eugene :
That boy did everything perfectly, even that part wey him dey lipsing come reach when him come back collect the jam from the girl 😆😆.. That boy good jhoor 💯💯💯💯
2026-07-25 09:02:15
12
libsman :
u done drag ur brother into the plan of collecting Trevor song 😂
2026-07-24 20:57:02
16
blessing🌸🥹🥺🥹 :
you look familiar did you attend jss bwari or Gdss
2026-07-25 21:59:56
5
Gabby G :
My God Ghost bumps never catch me like this for long!!!
2026-07-26 01:22:30
0
Boss succexful :
Gbagyi to the world
2026-07-24 21:12:39
6
Ibile bad guy 🇳🇬🇿🇦 :
God abeg Omo burst my head 🔥🔥😭😭😭😭
2026-07-25 14:27:26
3
👽BigTrophy👽 :
dis song get meaning deep fr fr! feel the pain but God dey
2026-07-25 09:16:40
3
CEE-DIRECT🪢 :
Na she make me like the song if not I understand wetin that boy dey sing since
2026-07-26 05:01:19
0
ANTHONY😎 :
What’s the title of this song ?
2026-07-25 21:40:45
3
Certified_Loner✅ :
Dis gal suppose Dey bigger stage
2026-07-25 01:53:53
2
PrinceSlyd :
Omo who be this lil Gbagyi legend??🥰😇😇😇
2026-07-24 22:07:02
2
To see more videos from user @giftedkharisma, please go to the Tikwm
homepage.