@jesutofunmi8171: No be say dem do party oooh 😭😭😭just a normal Friday 😭😭💔#libya🇱🇾 #arabcountrylife #certifiedloner #1kviews @TikTok

Tofunmi🫧🧚‍♂️
Tofunmi🫧🧚‍♂️
Open In TikTok:
Region: LY
Friday 24 July 2026 15:16:23 GMT
21773
2814
295
68

Music

Download

Comments

bigbetty008
✧Betty✧✿✿ ✨💜✨ :
it's not plenty oo😂
2026-08-29 10:28:35
12
tina.baby7788
Tina❤️❤️baby🌹🌹 :
That one no even planty you get luck
2026-08-30 22:16:58
8
mojiradeofdistinct4
🫥RADE IS A GURL🥹🌸 :
My sister drop camera wash plate you no thank God say no be plate wey eba don gum😂😂u go fess get headache
2026-07-24 19:17:18
68
harduhkeh.ade5
ISLAMIYYAH 🧕📿 :
I will first go toilet and rest for 30min to refresh my brain for me to know where to start from 🤣
2026-07-24 20:37:54
12
mhizcheeyz1
Tripple R💞💕💞 :
this one small from wating I dey wash when I dey Saudi
2026-07-25 14:53:54
19
_onlyonemide3
12/8/2026💔😭🕊️ :
na to sit down cry like five minutes watch TikTok for one hour I go con spend five hours on top the plate
2026-07-24 22:39:20
7
hope.paul71
Hope Paul :
the lord is your strength my sister
2026-08-27 18:46:44
2
lulilunar01
༒Luli🕊️🤍 :
na just four tray na, E no plenty drop camera go wash plate 🍽️na Wetin we come do for Arab country be that 😂😂. if you see another person kitchen work nko 🫴😩?
2026-07-24 17:09:02
11
zee_bby50
Zêë_Nãh🦋🎀 :
Eyes go first blur😳🥺😂
2026-07-24 16:23:23
5
amjustabaddiegurl
♡ 💗F💗U💗N💗M💗I💗K💗E💗 ♡ :
I dey hate this kind thing....body go just dey pepper me....🥺🥺🥺
2026-07-24 15:39:09
2
teemaih383
TEEMAIH💫 :
up shagala
2026-08-20 21:38:50
1
harbiolar140
BIBI 🥰 :
omoh I go first curse like 3000 times and I go con fund something chop first con start work 😂🤷
2026-07-24 20:58:42
5
abibaqueen285
Abiba Queen 👑👑👑 :
is not funny oo 😂😂😂
2026-08-15 15:45:17
1
evilfavy12
EVIL PHEE 💝💓 :
dohh I can feel yur pain
2026-08-21 16:42:30
0
chic_n_co
🎀GIRLY ESSENTIAL IN TRIPOLI🎀 :
omohh
2026-07-30 05:42:59
1
qeenen.fola
Queen 👸 fola ❣️ :
nah wa ooo
2026-08-14 00:08:23
1
berrycute069
🤍Ɓêřřý🫅Ćúťé 🏅Ĝîřľ :
sorry dear we will not do it in vain
2026-08-24 06:42:36
5
fisayogoodness
Temitayo💝💝💝💝 :
normal routine for me ......I no dey fear.again... anytime wey I finish ni😂😂
2026-08-22 20:02:59
2
tifesmaxzy
Tife Smaxzy :
We be same ooo 😂😂😂😂
2026-07-28 19:07:29
1
anabel.pablo4
Ovayioza ❤️❤️ :
omo me eeh as Dem dey cook I dey wash am follow Dem too OOO 😂 I swear,but after eating na me get kitchen so 😂omoh men dey struggle sha
2026-08-31 16:19:51
1
khadijatjimoh01
KhadijatJimoh460 :
Omoh 🤣🤣
2026-07-27 14:10:53
2
To see more videos from user @jesutofunmi8171, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About