Am currently using it…it’s not working…am going back to my old soap
2026-07-25 13:18:29
6
Minniwealth35 :
people wey dey shout e no dey work pls skin care need patient plsssss,this people hyping it u dnt knw how long they have been using it u cnt go n use 1 cup n expect it to work magic. be patient
2026-08-01 05:33:42
1
Perpetual💕 :
the soap dey blend skin I swear
2026-07-24 22:04:35
6
Amarachi💫 :
What can I use pls 🙏🙏🙏😭😭😭😭😭😭😭
2026-07-29 09:46:23
0
Diamond 🇳🇬🇺🇸 :
E no dey work ooo
2026-07-25 01:53:56
3
fave :
Na so you hype Kira na i go buy white patches almost ruined me i run
2026-07-25 20:20:51
1
Vera D. :
e no dey work
2026-07-27 20:10:22
1
simplytoyin :
he no dey work na wasten of money
2026-07-25 05:16:19
2
@PecuB21 :
E no dey work oga
2026-07-25 21:50:20
2
chiluv :
Those the soap look watery after some days after missing it together pls I need help ooo
2026-07-24 18:24:59
1
ifenikili1 :
I haven’t been able to find where I can get this in Abuja oo help a sister
2026-07-25 12:00:44
0
JULIELUXHAIRLINE🛍️🛍️📍 :
E no Dey work
2026-07-25 10:17:46
1
LOLOGlowSkincare :
they bought fake
2026-07-25 00:48:16
1
user8067072888259 :
E no work on your skin doesn't mean e no dey work for other people
2026-07-25 07:01:30
1
veracruisead1 :
The soap dy work but e dy give me green vine and i hate seeing green vine on my skin😳
2026-07-25 12:38:26
1
beauty home interior :
How many soap are you using? We have showed us so many soap you have using so which one should we buy?
2026-07-24 20:58:52
3
Aisha G :
honestly, works perfectly for me. clearing all my back and shoulders acne I've been battling for years. God really bless the person that formulated this soap 🥰🥰🥰
2026-07-24 17:02:34
5
@Mercy~lfe🦋❤️🩹 :
I brought my own from her it very nice 🤭❤️
2026-08-03 21:10:20
0
Purity Diaries🎥 :
E Dey work oooo
2026-08-05 03:46:40
0
To see more videos from user @ceecee_oma, please go to the Tikwm
homepage.