Na same boy still tell me say boy wey love u naim fit spend on u, mostly wen u ask of big amount
2026-07-25 15:28:23
0
☠️ BUSH_EXCHANGE ☠️ :
U be God sent
2026-07-25 06:48:36
65
BIG Legit Funds 🇲🇺🇲🇺 :
this girl how do you our screat 😅
2026-07-25 11:37:20
4
sweet merciline :
na big lie I no come this world to suffer
2026-07-25 06:50:23
24
S💔🕊️ :
Some of you don’t get her point she’s not saying the boy no go spend but nah who Dey find wetin him want go rush Dey spend anyhow cause e no plan any future with you✍️
2026-07-25 07:33:46
31
pretty gold :
how ?😭😭my boyfriend no dey spend money on me, I wan break up and he no gree leave me 😩😭😭
2026-07-24 21:24:37
22
Big Frosh ✌️ :
Hmmm this is not true😂😂if I love you I will do my best for you even in my lowest 😂😂
2026-07-25 02:39:39
17
Joy🥰 :
E better make boy spend money on me if the boy leave me, I will not regret🤣
2026-07-25 05:38:47
8
ZELLE 🎱🖤 :
U go live pass 100 years before u go die say amen lol 😂
2026-07-25 04:05:42
13
Vera’s_opulence🛍️ :
Stingy boys don send give their babe 😹💔
2026-07-25 12:06:42
1
🤍🫀 :
you are a good friend 😫❤️🩹
2026-07-25 09:29:47
1
just remmi :
me go spend on my woman ohh
to avoid cheating abeg😒
2026-07-25 13:12:28
1
Zaddy :
You are right but you have to put it very well he won’t spend money on unnecessary things
2026-07-25 01:34:28
6
justmeinplayog :
No cast the update
2026-07-24 16:55:44
6
Aisha 💕🥰 :
If the boy wey nor Dey Spead money on you wetin he won do for me
2026-07-25 07:35:12
0
Pinopino🥹❤️🤭 :
See as stingy men full comment section 😂😂
2026-07-25 09:54:35
3
Ⓜ️ubie S.N 👑 ⭐️ :
No wonder I no dey spend on my babe I don see am say I too love her no wonder
2026-07-25 09:18:54
2
sexy..favy 💕🦋 :
See talk
2026-07-25 13:05:13
3
To see more videos from user @auchibabecomedy7, please go to the Tikwm
homepage.