osun agbe wa oo please because of arungba eba wa wa nkan shee so please and please
2026-07-28 16:27:27
0
DERINOLA :
Ifa na mosque road it will be faster to fix. Meanwhile the whole state is named after this exact place. Omo irunmole get endurance sha
2026-07-28 03:24:21
1
IYANIFA IFAFUNKE SPIRITUAL EMP :
Thank you for sharing this on time oo
2026-07-28 13:40:30
0
johnbritish320 :
But if nah money king want to collect from governor he will know how to reach him
2026-07-25 02:41:09
42
APENA STATE :
where kabiesi dey
2026-07-25 09:03:48
9
😈😈M.SEGO1💜💜 :
Omo last year pass this one ajeh 🤔 make Una come check my leg last year I con be like person wey dey suffer 😂
2026-07-25 00:23:02
6
saidi lasisi :
normally the place should be beautified...
all road leading to the groove should be tared..
2026-07-25 08:33:07
12
omolewa omoshalewa :
that last year I hold my slippers for hand......I don't wear slippers at all
2026-07-25 06:31:20
1
Yeye Olosunde Aduke :
Hummm
2026-07-26 14:29:46
0
HORLARCASH :
They just don’t want to do that road I think there’s something to it it been like that for a long time and when bridge at the gate collapse that time they quickly do ham I don’t just know why they don’t want to do the road lead to Muslim sch
2026-07-25 03:03:22
3
user1798013588117 :
Honourable Adele do something to Osun oshogbo Road
2026-07-26 21:52:47
0
vdegehkxjevebxkwuz :
I shout ahhhhh
2026-07-26 12:56:04
0
Osogbo blogger tv :
We don tire ooo
2026-07-25 08:08:46
1
Achievermob🇳🇬🇸🇦🇺🇸🇨🇦 :
What's your king doing
2026-07-25 02:30:54
0
Demotech 001 :
Dz road no dey outside dat dey will use to campaign.......an sona lolzzzzz