na the coolant be dat na, who say make you open am... Oga' forget story you don buy market already 😂😂
2026-08-31 11:35:32
2
Mr. Fortune :
That’s not Oraimo!!!!
2026-08-31 12:48:47
0
AKUMESIRIBIA :
my brother even my own are the same thing
2026-08-30 22:38:52
0
Amos Oladimeji :
I beg find and suit me shopper
2026-08-31 00:54:56
1
Nnewi Governor :
Na fake Orimo not from the company
2026-08-30 22:37:54
6
Dr_chibuike💯🤩 :
no buy power bank for traffic 💯💯
2026-08-30 13:40:02
11
Dave001💓 :
this is not oraimo ogah
2026-08-31 10:06:02
2
Mr Nelson OG :
Wait so una really believe say na battery dey inside those big power bank ?.. and na phone charger dey charge that kind big battery?😂😂😂😂 Come on now
2026-08-31 04:58:56
0
alhaji kabila👑👑✅ :
I sweat to god this power bank no be oremo na Nigeria Lagos create 😂😂😂
2026-07-27 14:29:58
22
Mukhtar Ismail :
gashinan sun rubuta 20000 ai ko kotu suje me company se yayi wining dinsu battery 2ne aciki masu 10k 10k inbason banzaba yazakaga katon power bank irin wannan amma bazaka duba capacity dinsa ba
2026-07-29 07:12:58
11
Big transaction :
if you go to buy powerbank and dey give una better powerbank for high price una say ina friend buy am 2500 yesterday e sure me die say you no buy this fufu more 30k for 120,000mah and you expect am to be original one
2026-08-29 16:45:31
3
xauhunter3 :
This one most be made in Nigeria 👍
2026-07-28 10:56:28
7
Abdul kaura, ( NO SLEEP ) :
ni tunda naji power bank dinnan dubu 30 nace ba abun kwarai bane
2026-07-28 01:24:07
0
hassan_tukur_usman :
You go buy ofaima the call am oraimo 😂
2026-07-28 16:28:19
5
🦅 OGA ADAM𝐔 🦅 :
wlh Nima natsiya kuma wlh baya lasting
2026-07-28 07:53:29
5
G-musty😎 :
This is not oraimo check the name very well you will see ofaimo not oraimo 😂
2026-07-27 18:45:01
5
adoum kanumbu :
wannan company wlh sau2 nasiya duk battery Yana kumbura wlh😂😂
2026-07-28 22:06:00
1
Ojay Devices :
Hahahahha
2026-08-30 21:57:38
0
UNCLE JAYDEN (DE DEITY)👹🔮 :
Computer village owa ooooh 😂😂😂
2026-08-31 06:42:08
0
philip anthony :
How much did you buy?
2026-08-31 07:48:18
0
CEO of Lagos ✅ :
Omo
2026-08-31 10:23:20
0
PIUS :
Oraimo no get this kind power bank na
2026-08-31 08:18:39
0
Ali~Duzuwa :
make i check my own 🤣
2026-07-27 19:02:54
0
To see more videos from user @user4459108068607, please go to the Tikwm
homepage.