@ariyibifocus: Omo I no fit do shina talika jare ๐Ÿ˜๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Ariyibifocus
Ariyibifocus
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 24 July 2026 18:02:16 GMT
18901
2788
81
219

Music

Download

Comments

clean.with.treasure
clean.with.treasure :
Me wey dey plan to bill you๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ now na once shame catch me
2026-07-25 08:20:09
2
pastor.man5
OpEyEmI :
me and girl way we just meet after what's up na send me 2k I wan buy food follow am. I was like wtf ๐Ÿ˜’ we haven't get to know each other sef ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-25 11:09:39
0
ifadamilar3
Olarewaju lfadamilare๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ :
am scared to reply messages. once I reply straight billing
2026-07-25 07:30:12
0
doingwell1010
Doing Well :
Too risk to post on WhatsApp ๐Ÿ˜‚
2026-07-24 18:44:50
34
olasboy25
Olaโ€™s Nation :
I have change my mindset
2026-07-25 08:25:25
0
godsent1992
Godsent Real Estate & Property :
Sorry the network is poor here oh nah my data almost exhausted oo even my gas don finish
2026-07-25 13:47:30
0
alanshowshow
Alan show Show :
nah true o
2026-07-25 13:10:44
0
atobatele_olaorilobamise
ร€ T ร“ B ร€ T ร‰ L ร‰ :
Na why we be friend,we too dey reason alike ๐Ÿ˜
2026-07-24 19:36:06
11
alubarika661
Opeyemi GR ๐Ÿช–๐Ÿช–โค๏ธ :
Iโ€™m craving ice cream, ice cream of 10k dem go say make you do 4k ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-24 20:08:49
8
kunlecs88
kunlecs :
I concur with you Ariyibi... I think say na me no dey alright I always tell my guys this things... better make u just dey drink your beer jeje than to dey follow I never chop.
2026-07-24 18:34:54
7
kush4life1
toyekush :
how can I get this gabazzi.
2026-07-24 22:50:49
1
2lukay
alhaji Techno :
Na so Bro
2026-07-25 11:53:55
0
kabtech____
Olasco๐Ÿฆ‹๐Ÿฆ‹๐Ÿฆ‹ :
Youโ€™re right my brother, I need card, data, food or mum e sick
2026-07-25 11:06:44
0
ejetuahor
Fit Eddy :
Oloun seh ๐Ÿ˜‚
2026-07-25 08:16:13
0
horpeyemhi109
horpeyemhi109 :
No be lie sir ๐Ÿ˜‚
2026-07-24 18:06:08
0
d.majestic.01
D.MAJESTIC :
Ajeh dem plenty especially on dat green app๐Ÿ˜‚
2026-07-25 05:36:09
0
kingbayo_13
KingBayo_13 :
ka focus ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ๐Ÿ’ฏ
2026-07-24 23:53:26
0
benkid2244
Ben๐Ÿช” :
Omoh nah true won ya werey gan ๐Ÿ˜๐Ÿ˜๐Ÿ˜‚
2026-07-25 05:57:29
0
lawalomotayo3
lawalomotayo3 :
I agree with ariyibi for the first time
2026-07-25 07:28:06
0
gfresh70
G~FRESH :
let's us focus oo, nah rich women i dey find now๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-25 15:14:40
1
olamighty904
olamighty :
To post for WhatsApp na big problem
2026-07-25 05:28:55
0
shefceeizy
shefceeizy :
THAT THING DEY IRRITATE ME EHN....
2026-07-24 20:29:03
0
To see more videos from user @ariyibifocus, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About