@faresssolarelectricalltd: 350pcs of 620w jinco =217,000w solar power 500kw STS 2pcs of 125kw P,C,S =250kw 2pcs of 200kw MPPT controller =400kw 2pcs of 256kwh bos-B pro=512kwh lithium DEROJ HOTER project in Benin city part 4
Faress solar electrical globa
Region: NG
Friday 24 July 2026 18:30:49 GMT
Music
Download
Comments
Super fabulous :
Him no get time to shade……always Dey site Dey work
2026-07-24 21:36:04
29
onilejin 1 :
omo na dis guy b no1 for industry as of now
2026-08-02 10:32:02
8
Twenty7 :
If it’s your first time here, he’s mad.
2026-07-24 18:35:04
5
Port Harcourt Solar Vendor :
update me
2026-08-05 07:27:23
1
Solar&SecurityExperts_in_benin :
nor go fall o😂😂
2026-08-04 20:18:56
1
Mr_SIB :
I hope say this small panels go do us for this country...
2026-08-04 12:10:16
1
KELLY 《D》 SOLAR :
baba which oil you dey use abeg 😂😂😂😂
the baba wey do am do am well ooo
2026-08-02 22:00:54
2
Mart_000 :
Na 2 advert you do o 😂😅🤣
2026-07-30 17:30:59
3
B.GINIS ENTERPRISE NIGERIA :
Nice one but Una wey no Dey fear height, I Dey respect Una
2026-08-04 19:07:08
1
fadetech solar energy :
boss let me join your team
2026-07-31 20:48:43
2
Yung G.O :
pray for fire 🔥 make ee no lick current any day
2026-07-25 06:39:58
1
Daaray Electricals.. :
I think is high time you get drone camera, you to dey take risk, I no won hear justice for Faress ooo
2026-07-25 04:53:04
3
Jostimtech Enterprise :
faress just dey work, nothing concern Him at all... Him no dey do chochocho...
na why I respect him
2026-07-25 05:18:57
5
Discussion :
Topest Engineer
2026-07-24 18:35:55
3
JINBATECH.LTD :
omo fire fighters go prepare ooooh
2026-07-27 14:55:29
3
Y_K :
😁😁 Just to swim?
2026-07-25 07:54:47
1
Super fabulous :
This guy just too good
2026-07-24 21:35:18
2
Jostimtech Enterprise :
panel na water 💦💦
2026-07-25 07:50:02
1
SUNRAYS ☀️ :
omo just imagine say carpenter no use better wood do this roof....
2026-07-29 09:28:25
2
Zictech Electric :
The swimming money is not up to one panel naa😁,, why you turn back chief.. well done 👍..
2026-07-24 21:01:17
2
Tintedbaba1 :
Bro I love your videos but I don’t get time to watch because of work so I have decided to stop working in order to get more time for your videos 😭❤️
2026-07-25 10:30:27
1
SunPay energy🌙☀️🌞🌈⚡ :
Weldon my role model 🙏 nice job i tap from ur garce
2026-07-25 05:08:54
2
Breeze Concept :
I'd like us to collaborate sir
I'm into smart home automations
2026-07-26 18:45:21
1
Breeze Concept :
omo no wonder solar panels price don increase 😅
2026-07-26 18:44:17
1
I'm Duke :
kudos man. more deals.
2026-07-25 05:09:31
1
To see more videos from user @faresssolarelectricalltd, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.