You know we are both gonna submit together so I don’t want us to write thr same thing na wetin one tell me 💔
2026-07-26 08:57:11
413
Fayee😒😍 :
I guess we all voted definitely right?
2026-07-25 22:52:18
2
sehmilore :
dey play na them even cheat pass sef 😂😂
2026-07-25 07:51:07
1678
pearlP🐚🪽🐠♓️ :
I was writing one exam so I was beside a gal that is closing her book ..Omo I asked her whats her book type she said B I looked at mine it’s B too ..Omo joy full body 😅..with my innocent face I calm the lecture tell the me and the girl is with same type is that not what they avoid in exam hall …the lecture look me twice and was like ahhh this one u Dey do good girl e be like say u sabi Watin u Dey write..(odiegwu me wey Dey look for better source )cos each paper has different type Buh same question just that they scatter it ..the lecture changed the girl being perosn wey know what’s up I pass that course men 😂😂😂😂💔💔💔
2026-07-26 10:44:20
31
Ja’lynn :
I’m a witness buh I’ll do same 😭😂
2026-07-26 09:08:50
63
Dfw-Mayor❤️ :
As in ehhh
my roommate nah JW I no fit write expo for house 😂😂😂😂
2026-07-26 01:34:11
114
Melanie 💕 :
i ask this girl number 2 she say she has no idea and she know am o she even know book
2026-07-25 20:23:18
409
Egiri 🦋 :
I should have done the same thing to the deeper life girl that sat beside me my whole time in school😩😭😭😭😭. That girl wouldn’t even share a pencil🙆♀️
2026-07-26 08:52:03
20
AJ ❤️ :
We are not like that naw 😩😂😂
2026-07-25 18:27:19
171
mayowa :
the dude at the back 😅
2026-07-25 23:08:58
69
🦋Therapist Ella🩺 :
l no shift😂
l must sit with you 😌
2026-07-25 17:25:24
39
Alexa_d💜 :
😂😂 I like wetin u do😂
2026-07-24 21:09:41
16
sheluvstars🥹 :
una de talk oo🥲
2026-07-25 15:24:19
13
Stephanie🥰 :
U for just pick am fling for window😂😂
2026-07-26 08:42:20
6
JOVAL :
it's not true oo
we are not like that 😂😂
2026-07-26 07:29:22
8
Yinsolaa🐉 :
Naso I tell one say make she help me submit my manual cus I no Dey school she tell me say she no fit lie😌
2026-07-26 10:15:09
25
🥀 :
Jesus 😭😂
2026-07-25 17:41:17
6
To see more videos from user @i4isaac1, please go to the Tikwm
homepage.