weti make me believe you ehh na becos na true true Guinea fowl feet nor pure and if u pour water the skin dey always rough,even live one for oliha na 15 to 17k last if ih nor dey scarce, so how come d one wey dem don prepare spend money put na still 15k
2026-07-25 11:38:47
1
Abbey :
Any body wey fit chop guinea fowl fit chop Vulture 😭💀😭😂😂
2026-07-25 01:22:42
422
NAILS & LASH TECH IN KURUDU :
Make them make video when preparing it from scratch 😂
2026-07-25 09:59:51
371
Emeso :
I believe it for real
2026-07-25 23:12:47
0
Benin Guineafowl Vendor :
Na people way really they sell native fowl instead of guineafowl they vex for you 😂😂
2026-07-25 06:39:38
213
Bright Mut4y :
Before you go fit catch guinea fowl e no easy and na gun u fit take kill am
2026-07-25 07:25:51
129
🌸ADESHEWA🌸 :
Quinea fowl Dey market but trust me the live one no be 15k self 💯🤣🤣
2026-07-25 10:12:46
64
6ixteen.11🍕 :
And live guinea fowl isn’t even cheap so na really native fowl them de sell
2026-07-25 15:17:20
1
Main_Dera 🇳🇬 :
Are u scared to call her name?
2026-07-25 06:37:27
102
Ayomide💜 :
Osim I help u cut the head😂😂😂
2026-07-25 19:34:06
0
Osahenrumwen Ruth :
No mind am press their neck 😂😂😂😂
2026-07-25 10:54:59
1
jessy jessy :
Swear say that car Abi motor Dey move
2026-07-25 11:10:32
6
🫂Omi mobato🔬 🥰🌺 :
I nor de buy again
2026-07-25 04:53:58
20
RANDYMANEY :
Bro I swear , me fes Dey wonder where them for see guinea fowl , cus that animal hard to see , and one live one way mature go reach 30k
2026-07-25 06:04:49
7
Ms. Cynthia :
And that native fowl da sweet ooh😂
2026-07-25 04:14:12
13
guineafowl_hut_grills :
Na people wey dey sell native fowl Dey vex 😂😂
2026-07-25 08:58:56
6
RM_NwaNightingale❤️ :
Guinea fowl sweater than chicken so no be guinea fowl dem de sell
2026-07-25 09:19:44
5
To see more videos from user @princeofbenin01, please go to the Tikwm
homepage.