Just wait small. E go reach “anything you have” 😂😂
2026-07-25 10:29:03
111
Riqueza :
Come and touch my shoe for breakthrough 😂
2026-07-24 22:06:27
58
🎀datgiftedoma🎀 :
Hmmmmm
Do you love him
2026-09-21 19:50:10
2
nursemelody0 :
10 mins later. Put whatever you have 😂
2026-09-19 23:16:33
1
Pretty 🌹💎💞 :
My mom said i should ask you if you need house help 🥺
2026-07-31 19:58:56
8
AUTOGRACE :
just relax u go still hear "mk sure u are holding smth" 😂🤣
2026-09-15 09:34:32
3
d ♥️i 🌷n Ⓜ️🅰️🌹✔️ :
faah them go later reduce am to 20k 😂😂
2026-07-24 19:40:32
23
╭──────༺delmaria༻──────╮ :
money that I didn't make at the count 100
2026-07-25 12:52:35
6
Crime Focus :
Omorrrr Una dey talk o 😂
2026-09-20 23:00:16
1
WIZZYSMART :
From that 50k he go come down to 1k and I no go still come out cause he go still pray for who no get to get next time
2026-08-31 11:22:00
2
Iffy :
Who goes god☹️
2026-09-22 07:06:31
1
MMESOMA🌹🌹 :
Me i de wait till e reach time to pray for people wey no get
2026-07-25 20:08:11
6
pretty diva :
i get 50k i come church 😡
2026-07-25 01:33:05
4
ChommyGlobal👑(Nwa Cottec&Oly) :
Na u wan rush come out naw Cux na from 50k em go reach 5k but me no go still come out.last last em go pray for who no get make dem get all na prayer 😂😂😂
2026-07-25 13:10:53
11
biggsalli1 :
Money wey no rush come
2026-09-11 11:31:38
2
mummychinedudollars :
Omo this people really scam many people 😂😂😂😂
2026-07-25 09:49:32
6
Call me Evajoy :
Na so one day na only me come remain 😂😂😂😂 even when they said 50 naria I no gree stand😂
2026-07-24 20:26:05
7
Sagamore Pascal :
just wait small 🫸 e go reach Jesus zone 😂😂
2026-07-28 11:37:50
0
somto :
Dem go later reduce am to 5h
2026-09-22 14:29:23
1
UBA STORES :
nothing consign me and ur POV am enjoying the music egwu diya 💯
2026-07-28 07:45:07
3
Cassie 🥰💫✨ :
50k that i spent 30-31days to get oh 😂😂 then just with the count of 1-10 i should rush like rush oh 😂😂😂 that’s impossible sir😂😂😂
2026-07-25 08:45:16
2
jadro_lilly1212 :
Pulpit bandit lol 😂😂
2026-07-24 21:43:50
3
CHIOMA🦋🌹 :
Taa e no fit happen 😂
2026-07-25 12:14:36
2
Nicholesdream :
If pastor count 1 me sef I go count 2 when he ready he go tell me 😂
2026-07-25 03:21:10
1
To see more videos from user @sevensaintcomedy7, please go to the Tikwm
homepage.