Hotel daily least 20k for 30days =600k times 12 month = 7,200,000. Better go use 300million start to build ur house use 20m start life
2026-07-25 06:33:28
7
fresh :
I swear broo use your money to invest first. for your investment be your backbone so that you can build whatever you need 🥰🥰 I understand you brother 📌
2026-07-26 22:42:41
2
joshuamoses985 :
geh geh abeg retink this one no enter
2026-07-26 05:26:46
4
Methuselah :
this one na lie
2026-07-25 07:39:52
3
AZIFX📊📈 :
why I go go they hotel...what happened to opening a business 🙄 and rent my house of 150k yearly
2026-07-25 06:18:44
2
Nijasub💲🎶☯️☦️ :
Professor I don’t agree
2026-07-25 13:35:03
3
Bryan moses :
I no believe this one sir
2026-07-25 17:17:04
1
born to win :
so true bro
2026-07-25 17:30:28
1
MY JOYGIVER :
you and me no be the same okay u dey see money pass me thats why i no fit do wetin u dey do😂😂🤣
2026-07-30 06:22:37
0
SANCTITY BOY ✍️ PROGRESS :
what of if the money finishes how can you pay for hotel 🏨 again it's better to build house even if it's is okay then none
2026-07-25 16:36:29
1
donwiz :
I no understand this one oooooo this one no enter
2026-07-25 12:41:40
1
EDUCATOR JULIUS OLUWASEUN :
Economics instincts applicable to only Single 😄😄😄
2026-07-25 18:47:02
1
Agbeze Ogadi Sky lord :
[Sticker]
2026-07-25 10:41:07
1
AZIFX📊📈 :
abeg this one nah lie joor
2026-07-25 06:18:07
2
💜🚀Asiwaju Ndi Igbo👑🔱 :
I no. believe this one is better you dey your own house ohh than to stay in house
2026-07-25 13:29:37
1
Sadiq Nura chiroma :
how 18years boy get 50m
2026-07-26 19:35:39
0
EBIKeben :
ebi kebuna
2026-08-12 22:51:31
0
chineme :
I no no waiting you dey talk for this one oooooo😆😆😆😆
2026-08-14 17:26:56
0
mikido funds :
mentor this one no enter at all
2026-07-25 18:01:04
2
Kingsley :
live in a hotel, how 😁. this Geh Geh self
2026-07-25 16:21:49
1
To see more videos from user @reborn___770, please go to the Tikwm
homepage.