Watin I go come talk 😭😂 anyways she’ll be 3 years by august 11th 🥰
2026-07-31 15:08:17
433
ceejayfashions :
My mates dey born one out of wedlock e reach my turn I born twins😂😂😂😂i escaped teenage pregnancy only to enter am for mid 20🌝shame on me😂😂😂
2026-07-25 22:01:44
3994
Becky💝 :
Why you Dey shade urself now 😂 I love you regardless stranger 🥰
2026-07-25 09:57:54
1428
Pisces♓️🌊🐍 :
nah my twin i born o.....although i have in my late 20's dem no still mary me oo😂😂
2026-08-01 18:43:41
6
DiGift :
pikin I noborn
money I no get
lifestyle I no enjoy
just suffering inside
2026-07-31 20:37:18
3
WHOLESALE BABY STORE IN ABA🤱 :
See who I use my 20’s born😍😍
2026-08-01 22:29:37
19
Can Dis🍭🍬🍭 :
Mime will be 2yrs by November, but na me leave the guy sha
2026-08-01 19:17:22
0
Ang💓 :
Lmao I love you, safe delivery
2026-08-01 16:30:50
35
Mrslifegoseon💔🤧 :
Na beating and cheating them day drive me comot 😂😂them con still send 2 angles make them day guide me 😂😂
2026-08-02 11:40:29
11
Dera🌚❤️🌹❤️🩹 :
Which kind generation I join like this ?!
2026-07-26 07:46:15
359
Joicy😍🦋 :
This generation just dey make life soft 😹and I’m loving it sorry byeeeeee😩
2026-07-31 16:33:33
30
AYI🍃💗♾️ :
You fine pass who dem marry sef 😂
2026-07-27 12:51:36
17
Chinamemma Chidera 🥰 :
And I’m 33 pregnant with my first child if them marry me fine if them no marry me fine all I know be say im going to be a proud mom 😂😂😂😂🥰
2026-07-26 10:43:13
1199
nadine :
i'm not giving birth for anybody this child i'm carrying belongs to me
if you like marry me if you like no marry me
2026-07-25 14:36:29
1625
gifted🍀 :
I was pregnant for one month na yesterday i found out, I'm still bleeding 🩸 shaa talk to you y'all later I'm in pain 🥹my dear victor baby your legacy is never forgotten go well 😔 na waiting ovulation conji de course 😩
2026-07-26 16:22:27
2604
Dramatic Shawty330 :
Me nko the bobo leave me when she still Dey belle, she’s 4 now 🥹
2026-07-31 18:54:50
107
To see more videos from user @maro_savage14, please go to the Tikwm
homepage.