@sammy.chris1: plan

AZAMAN VIBES
AZAMAN VIBES
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 July 2026 09:43:32 GMT
36674
2224
138
144

Music

Download

Comments

stephenvalient09
Chukwunonso Stev :
Omoh na real life matters oo make 10k enter the aza 1st my heart go 1st melt b4 thinking of weti I go use am do But inside there money is nothing try invest
2026-07-27 05:53:46
0
okochi412
Okochi :
My brother at a point I think that am lazy but now am on top of the game and they are looking for my advice
2026-07-27 05:25:13
0
999_wisdom
WISDOM 🐢🦅🧙‍♀️ :
no be lie
2026-07-26 17:36:08
0
rivera_beebe567
Thomas :
😆😆😆😆😆😆😆 no be lie
2026-07-26 15:35:22
0
buzor77
👑BUZOR 👑❤️ :
One good thing about this life be say, Last last na you go later advice yourself 😂😂😂
2026-07-25 16:55:00
73
gerrardc4
gerrardc4 :
Once you owe person 1M . You go understand say na big money
2026-07-26 11:13:52
18
xpress_global
Xpress_Global :
Dis period rugged 😂
2026-07-25 11:06:39
32
momskido2
Victory ✌️🏆 :
Na 100k matter I Dey now 💔💔💔 me wey Dey confirm million before 😭
2026-07-25 15:50:49
24
itzsirking
KI NG :
everywhere hard now
2026-07-25 10:59:21
17
bestylexy
besty :
😂😂😂😂 i swear oo
2026-07-26 12:58:48
0
ebuka1313
OGA DONALD 🇨🇳 :
brother is a small money don't deceive people ginger people to get more money do you know why I talk this thing now you will make some people when they have 1 million they will see it as money or 500,000
2026-07-26 09:08:56
4
igboblaqboy
Uchechukwu🖤 :
I remember when 500k was a big deal now everybody has it in their accounts
2026-07-26 11:34:29
2
worldbanklimited160
World Bank Limited :
i swear if Tinubu win second tenure my girl's go dey run go man house.
2026-07-25 16:24:17
9
iyke.don4
Iyke Don :
Omoh is this so bad now
2026-07-27 03:23:55
0
mindset000.1
MINDSET :
1m too small when e dey with me but if I dey debt 100k na 7 months
2026-07-25 17:21:26
10
collins..001
COLLINS 001 :
Oga person time dey pass, u do that year, me I do this year, next year another go do
2026-07-26 15:30:00
0
bishopamos.1122
BishopAmos 1122 :
I swear 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-07-25 16:01:57
0
king.aragon5
king aragon :
i swear
2026-07-25 10:44:55
0
franciswater
Francis water :
i go lie for you 😳
2026-07-25 16:23:04
0
ray_mond_12
Raymond :
i swear 🤣🤣
2026-07-25 16:11:17
0
mezie_xcv
chimezie chukwu :
1 meter oh is something
2026-07-26 21:07:27
0
he_is_wizzyfunds
Big Wiz🦁 :
I Dey tell you 😂😂
2026-07-25 16:22:06
1
dr.santiago.07
Santiago :
That year for Philippines 🇵🇭 in 2023 one of my guys say if he see 500k he no dey save am and I told him okay. Omo I dey save my own little by little and now I don't build house finish ❤️
2026-07-26 13:43:45
4
ogxchange00
. :
No be lie 😹
2026-07-25 16:57:40
0
To see more videos from user @sammy.chris1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About