@ediffied: I am tired of settling gobe between father and daughter about food portion🤦‍♀️🤦‍♀️ #Humorfamily

Edith Okpomor
Edith Okpomor
Open In TikTok:
Region: GB
Saturday 25 July 2026 09:50:17 GMT
210422
25222
445
335

Music

Download

Comments

vivianazanabor
Vlove :
mama the way you judge this matter na fire you dey put oooo
2026-08-09 16:43:19
0
ericomon18
Omon :
this una mama na bombshell 😂😂😂
2026-08-09 07:14:38
0
antis0cial18
🪾 :
epa don use en money pay for course wey go kill am 😂😂😂
2026-07-26 07:02:00
499
oldcali
DE CELEBRITY BARBERS :
E nor too sharp say my sis nor dey hear benin o mama abeg make dem do better…. One love
2026-08-08 10:27:43
0
whitebossexchange
whiteboss :
make nothing do my semo oooo carry your salud go front oooooo
2026-08-09 09:22:23
0
stainlezzquin
Stainlezz Quin :
"I wish nah salad e for belleful you but nah salud"😭😭😂😂
2026-07-25 16:47:20
314
zanotii280
Don GD :
Epa abeg teach them edo language , abeg epa
2026-07-25 18:07:12
75
mumisi5
MumIsi :
Chicken salad no go belleful daddy ooooo 😂😂😂
2026-07-25 09:55:31
161
bigtee630
Bigtee :
Mummy nor dea help matters 😂😂
2026-07-25 10:37:56
229
elpadre3
El padre 🫶 :
to the woman that will marry me and her daughter! 👌 make nothing do my food oo🥺🥺
2026-07-25 22:03:23
56
vickkybeyon
prettyblackz :
Calm mom your response fit make daddy cry
2026-07-25 12:00:21
85
omd_obg1
🤣🕺HAPPY👑 SOUL♐️ :
Make just wait for SOPHIA, nah that time him go know sey REJOICE nah very kind and nice person 🤣🤣🤣🤣
2026-07-26 10:03:52
12
uqochukw
Mazi Ugochukwu :
When the person you love most is the enemy fashioned against you. This is what my wife is doing me now.
2026-07-26 07:04:32
13
jenniferdimogbuiy
Jennifer Dim :
omo ur daughter want make u live long for her😂
2026-07-30 12:21:13
9
ushafa15
Ushafa :
Justice for daddy 😂😂
2026-07-26 06:23:38
12
tirenikeji
Abisola Tirenikeji :
Daddy must live long by fire by force 😂😂😂
2026-07-25 12:03:57
21
lovethofor1
lovethofor :
This girl too fine Abeg ❤️
2026-07-27 08:51:40
5
joe.35269
̶💥 ̶J̶̶o̶̶e̶🪡 🇳🇬 :
Na once epa para in Benin 😂😂😂💔
2026-07-27 03:19:27
5
puregrace2013
PureGrace :
Rejoice please come and be controlling mine…. Thank you in advance 😂😂😂
2026-07-25 14:17:13
48
uncle.deee
Damian :
Una just wan use hunger kill epa
2026-07-25 23:32:26
8
ghost_3rd
GHOST :
Teach them the native language
2026-07-25 22:28:24
10
alobarichyomoh
Alonso :
make una no use hungry beat EPA for the house ooh 😂😂😂😂
2026-07-25 15:09:22
8
24dbaddie
24🦍 :
epa say una wan use hungry Kee am😂😂
2026-07-25 15:21:08
39
To see more videos from user @ediffied, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About