What about who no get car but get land๐คฆโโ๏ธ๐คท?
2026-07-25 12:52:09
28
godspoweryusuf :
i buy car because of her ?
2026-07-25 22:10:50
3
. :
Sebi na to press money nii no worry๐ญ๐
2026-07-25 22:33:38
0
A.L.E.Xโข :
My own say make I send 500k for upkeep ๐
2026-07-25 11:06:52
12
Akubiz Of Africa ๐ฆ ๐! :
I say ehh ๐!
2026-07-25 16:49:41
0
Akubiz Of Africa ๐ฆ ๐! :
I say ehhhh๐!!!!
2026-07-25 16:49:17
0
HAY_WHY๐ช๐ฐ :
๐
2026-07-25 17:48:31
0
Soft ๐๏ธ ๐ :
๐๐๐
2026-07-25 17:38:54
0
Kopa Mimi :
Make I cheat because of motor????๐ My babe fit no get motor make him still de treat me better than you. O calm down o
2026-07-26 03:36:09
0
Daymon ๐ธ๏ธ :
No be she get the gle and no be say the guy go give am the GlE ๐๐ and who Dey press am currently matters
2026-07-25 19:30:18
0
้ฟ็บฆ็ฑณๅพทDC ๐พ๐ง๐พโโ๏ธ :
Ladies bike sef
2026-07-25 17:51:05
0
๐ซฅDaniel๐ซ๐ชโ๏ธ :
U go first think say nah joke she fit dey show u as person wey fit buy u dey disturb her wey she no answer make she cheat on u with person wey no reach 10% of u ๐
2026-07-25 16:07:46
0
ELON๐ฅโค๏ธ :
Una Dey go far sef ๐๐ people like us wey Dey trek go carry am ๐ก
2026-07-27 16:02:49
0
To see more videos from user @rookiesweetlife, please go to the Tikwm
homepage.