@chicken_jnr0: #fyppppppppppppppppppppppp #fyp #foryoupage #goviral

chicken_jnr
chicken_jnr
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 July 2026 11:37:48 GMT
63967
11348
108
3880

Music

Download

Comments

omo_adeoye028
Yemite :
small secret wey me nd u know u cast am😂
2026-07-25 16:40:32
130
_ballopaid2
🥷Ãт𝐚𝐧∂𝐀💎 :
Una too dey whine Alpha and Omega 😂
2026-07-26 09:48:12
1
emoneyspendwise
Saheed Sadoff :
Na pastor I give money no be God Just pray to God and always thank him
2026-07-25 17:44:38
46
olamilekqn2
🫀! :
Then Dey give person Benz for church … owiseeeeeee
2026-07-25 19:43:14
2
only_one_owo_blow
AYINDE🫥❤️🤠 :
God go understand 😂😂
2026-07-25 19:55:47
9
makanaki1212
THE HEARTBROKEN KID 💔💔💔 :
Even the 50 naira na addition to pastor money
2026-07-25 21:31:20
3
dannywealth33
Daniel :
abeg 🙏 wetin be the meaning of scottish😅
2026-07-25 19:20:03
12
offthug122
No emotions allowed 👻 :
Shay make i dey use root of all evil pay offering 😂
2026-07-25 20:48:47
7
the_danjuma.aaa
Danjuma Abdullahi :
God go understand lol
2026-07-25 11:42:22
33
aderonke6766
♾️Wuraola_🌸 :
o wise ni😂😂 o lon whyne jesu😂
2026-07-26 11:10:23
0
oluwajuwonloh
ÔŁÚWÁJÚWÔŃŁÓH 🥸🦅😎 :
Nah daily bread 🍞 God promise us 😃 Nah Satan promise us Benz and manssion money 💰 😆
2026-07-25 20:57:15
1
pappyfundz69
Pappy Fundz 💯💫⭐ :
So no be only me dey dp am sha 😂😂
2026-07-25 18:26:06
2
abdulkshi17789
abdulkshi17789 :
Lol
2026-07-25 11:51:00
0
kenzzypaid3
kenzo 🅱️Ⓜ️ :
Una Dey talk ohhh 😂😂
2026-07-26 10:47:23
0
peemanjrn
PeemanJrn :
That what I go use reason to get the money 💰 nah good idea
2026-07-26 11:38:26
0
To see more videos from user @chicken_jnr0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About