@gtbqnkz77: Everyday new style 😭😂 Activision una don start 😂😭 #gtbqnkz77 #callofduty #codm @ace_react I dy 🛶 dey swim 😂😭@꧁༒☬~Ęvįł~D@✓€~☬༒꧂ @༺❦ຣঔৣxꪗ༒Ⱥ𝕦𝐫ą❦༻

𝓢𝔀𝓮𝓮𝓽 𝓔𝓼𝓪𝓷 𝓑𝓸𝓲 ×͜×
𝓢𝔀𝓮𝓮𝓽 𝓔𝓼𝓪𝓷 𝓑𝓸𝓲 ×͜×
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 July 2026 11:50:49 GMT
8262
984
130
210

Music

Download

Comments

diego100011
￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴ ￴￴ :
You sure say no be legendary emote because the sound bruh 😂
2026-07-25 22:12:40
1
richiems5
Fawaz🖤⚠️ :
Row row row your boat 😂😭
2026-07-25 20:40:30
9
allgirlarethesame35
WETIN CONCERN WEALTH 💥💍💎 :
na so my own dey do sometimes I believe na network
2026-07-25 18:26:57
1
gboyblack001
G boy black 😎 :
my own nah when I wan heal my teammate I go just hang for some seconds 😂
2026-07-25 23:08:20
6
wizzy_smash
wizzy smash :
lol..... ur heart is shattered 💔😂😂... geh geh no talk this one you for listen kwa 😂😂lol
2026-07-25 21:09:32
1
deunknown01
Deunknown codm :
God abeg which kind song be this 😅😅😅😅
2026-07-25 21:53:42
1
chimoney01
C❤️‍🩹h💔I😒m🫥o🫩n🦇e💨y❤️‍🩹 :
Who break your heart 😂
2026-07-25 20:01:27
29
bigjoshua223
Ifasogie🪖 :
2026-07-25 12:28:14
9
hated.joe
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Why today of all days 😂💔
2026-07-25 23:01:30
1
silver.heighttraders
The Phenomenal King :
He don go do mistake tap himself , good for you 😂
2026-07-25 21:56:35
2
big.prince381
big prince 🤴 :
which one b Activision y u day use calculator play game dey expect make e no lag
2026-07-25 19:27:34
3
callistus.25
Callistus :
I swear guy my own is if I carry gun I no go see it again but if I shot it will work
2026-07-25 18:54:36
1
iamasake0
IAM Asake :
U Dey ride canoe for ground 😂😂😂
2026-07-25 18:53:43
1
plutogee.1
p̸l̸üt̸ø👽 King 🦁codm🪖 :
and u dey go near where Dem dey do shut gun throw guy u get mind 😂
2026-07-25 19:58:25
1
davesconcept_ng
📸📁Davesconcept.ng 📸 📁 :
which kind hud be this😂 everything get K Leg
2026-07-25 13:07:51
3
chef_1st
𝒮𝒞𝐸𝒩𝒜𝑅𝐼𝒪 💐🧃 :
I think say na only me oo even for snowboard
2026-07-25 17:41:32
1
cylian.murphy77
Focus🧘 🧶 :
See me na 😩😩😂😂
2026-07-26 00:11:02
0
To see more videos from user @gtbqnkz77, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About