Smart is not happy about you doing well for yourself 😏
2026-07-25 17:53:31
4645
Peller&Jarvis D🤖🦂🤭 :
So what should I do about
carrying gold up and down
2026-07-25 17:38:47
768
ADE🤭❤️🐂FAV😇 :
I swear people dey wicked 4 million gold 😮
2026-07-25 18:41:30
985
️NICK B3NZ :
Una must find a way to make Ade sad 🤦♂️
2026-07-25 17:45:41
155
Jay bae 😍🥵 :
Na ur man because who enter the room
2026-07-26 08:06:40
1
Olayemi 279 :
Ade just leave everything to God
2026-07-25 17:38:28
254
oluwakash⛷️🤍 :
Something way you sell for my Oga 😂 ss Dey ooo 😂😂
2026-07-26 09:31:37
2
MR BRIGHT🖤 :
Omo i feel for Ade oo 😓sorry arrest smart first
2026-07-26 06:01:57
1
real9571 :
Boyfriend house is not a safe place again Omo this is bad ooooo
2026-07-25 17:42:42
381
𝙰𝚕𝚊𝚋𝚒 𝙱𝚘𝚒 🤡💥 :
Bestie needed 🥹❤️
2026-07-25 19:15:36
14
the_shimmer_effect :
Ur babe na weapon fashioned against you😭😂
2026-07-25 18:49:12
19
Habibawahab10 :
Omoh😭God will punish the person n he/she will suffer😭😭
2026-07-25 17:37:34
118
Slim_beauty🫶❤️💯 :
It might be ur babe junior brother 🥺
2026-07-25 20:44:31
246
✿𝘅𝗼𝘅𝗼.𝗯𝗲𝗿𝘆𝗹✿🥹💗 :
This Ab black don suffer o😂😂😭
search bar is killing me😂😂😭
2026-07-26 11:01:19
5
ÊMMÂŇÛÊĽ :
From Jesus to pharaoh 😅
2026-07-25 17:46:12
66
annabella9896 :
Ade nah smart swap your gold cause how person wey no dey close to you will do that and if nah thief Eno go even bother to replace the gold with fake abeg just leave the relationship because you’re not safe anymore oooo
2026-07-25 17:45:52
140
To see more videos from user @adepojuadenike01, please go to the Tikwm
homepage.