@imolenizationqueenshanny: Nigerians were shocked after Gheghe's wedding videos surfaced online..... #gehgeh #fypageシ #trendingvideoviral #tiktokviral #trendingnews

𝓠𝓾𝓮𝓮𝓷 👸 𝓢𝓱𝓪𝓷𝓷𝔂__
𝓠𝓾𝓮𝓮𝓷 👸 𝓢𝓱𝓪𝓷𝓷𝔂__
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 July 2026 18:02:38 GMT
237864
22649
411
1682

Music

Download

Comments

p.dddy
P Dåddy :
nh film dem dey act
2026-07-25 19:03:39
570
danny_9552
danny_9552 :
I’m ready to be a sweet boy💔
2026-07-25 22:54:05
72
ukatuchibuikemfra
OnYeFuNdZ🤎💫 :
😫💔 i don ready to be a sweet boy
2026-07-25 21:01:37
92
sophiababy91
Sophia 🥰😍 :
Una never see anything 😂😂😂
2026-07-25 20:11:55
147
samaoff3
Double Chief :
Gehgeh name nah prosper?
2026-07-25 20:55:37
90
aisha58176
Aisha 💕:🥹 :
Everywhere first blur 😂😭😂gheghe married keh 😭😂
2026-07-25 23:54:01
1
blaq2unez01
BLAQ2UNEZ :
I don't know why una dey fall for this content or prank. 😂 Someone like GehGeh, wey be lover of money and wealth, wey understand the kind of attention and money his wedding would attract, cannot just get married like this and una expect make we believe say na real wedding. If GehGeh wan marry, you think say he no go invite big names? You think say people like Dele, other big content creators, businessmen and wealthy personalities wey he dey associate with no go show up? Do you know the kind of names wey GehGeh wedding alone go attract? Do you know the kind of money and content wey go come out from that wedding? This one na content. 😂 They know say once they drop wedding videos, everybody go rush carry am, argue about am, insult am, defend am and make am trend. And una don already fall into the trap. GehGeh knows exactly what he's doing. 😂
2026-07-26 00:15:53
7
rejoicesunday548
KUBAI💫👯‍♀️ :
but e be like say gehgeh use peller's wedding clothes for his own wedding o
2026-07-25 19:56:44
43
wanted.praise
Wanted🌹👻 :
tell me say all this na prank😢😢
2026-07-25 23:17:07
11
spark4986
spark✌️💰💯 :
I no understand una oo, e get when GehGeh say no marry. Bro no confuse urself
2026-07-25 22:58:34
2
mhiz.jazmine
mhiz.jazmine :
Besty needed
2026-07-26 00:16:01
7
daboibillionx12
DaB🎱y Billionx :
See wetin una mentor talk😂🥺
2026-07-26 00:36:24
2
habicruise
Habibullah :
Omo Professor don leave us for university run go marry
2026-07-25 19:33:29
44
life.of.diiyah
حمدية 🎭💕 :
na those boys way break up with their girlfriend cos of geh geh i dey pity passs😂😂
2026-07-25 19:56:31
13
jnralhajiofficial
jnralhajiofficial :
Na movie 🍿 😂😂😂
2026-07-25 22:51:49
10
favysdiary2
favysdiary2 :
Everywhere first blur 😂
2026-07-25 21:42:41
12
destinylove565
destiny love :
I did not understand ghgh again
2026-07-25 22:01:24
6
ibzamami
drealzamani :
Nothin content creator no go do for engagement
2026-07-25 19:46:42
14
To see more videos from user @imolenizationqueenshanny, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About