@bigauntie_kiks: Nawa oo 😭😭 w//: @mesoblow #skit

Big Kiks
Big Kiks
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 July 2026 18:26:28 GMT
73154
11798
137
975

Music

Download

Comments

henywealthdgreat
Henywealth’D’Great :
This girl nah ogbaa fraaa father 😂
2026-07-26 10:01:42
1
arlee_samanjaa
samanjaa :
Na this kind girl i dey fiind
2026-07-25 18:40:57
276
mosh1379
🤴 MOSH🤴 :
I just block my own from all social platform for my own sanity..I need peace for 2weeks abeg
2026-07-26 05:37:18
78
sammymoks
samuel :
The man get patience
2026-07-26 08:28:11
2
federal7738
Federal🪖👑 :
I like this kain babe😁
2026-07-25 23:24:46
56
_olaoluwakintan
OLAOLUWAKITAN :
I go don leave am commot for the restaurant
2026-07-25 22:40:26
35
egoist_0120
The_onlyEgoist :
Fucking him up on the camara abeg 😂😂😂
2026-07-25 18:33:40
19
mr.gud4
Mr Gud :
Na so she Dey true true
2026-07-25 18:53:54
11
nellysnr
Nelson :
Na wetin ona dey see for Relationship?
2026-07-26 21:10:39
4
sin_with_saint
Saint CEO | Oga Biz Legacy :
This thing na bad character walahi
2026-07-26 14:56:09
7
jeremy88779
Jeremy :
Who no Dey forget wet towel for bed 😂
2026-07-25 23:33:07
7
t.sophos
T.Sophos :
My typeee
2026-07-26 21:41:19
0
omogbolahan340
OMOGBOLAHAN ☯️ :
I’m very sure nah last born
2026-07-26 15:33:45
3
emmy_toby
Emmytoby :
I like This Kind of Girl actually 😅
2026-07-26 03:28:43
0
oyedepo_1
OLUWALONIFEMI⚜️❤️ :
Iya nje yin
2026-07-26 14:08:07
2
sweet__boy____
King J :
Ogbanje na real 😹😹
2026-07-26 15:39:40
1
thenameis9ine
Thenameis9INE :
omohhh this kin fraaa no be for here o😭😂
2026-07-25 20:23:16
2
To see more videos from user @bigauntie_kiks, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About