@uncle_kay25: #related_fellings❤️ #fypppppppppppppp #goviral #fyp #nigeria @JAYBEST @OGA TAILOR @UNCLE KAY BACKUP PAGE 🇺🇸

uncle_kay25
uncle_kay25
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 July 2026 19:11:16 GMT
370394
35619
1389
1204

Music

Download

Comments

authenicity0
CARING❤️🍎🌈♍️ :
Na before I Dey see dem Dey hide,now am be Authentic to myself na so I see my classmates then I was working in a filling station she carry car cum buy fuel for my hand , note we finish secondary school 3 years back omo she don dey on ride after 3 years of finishing secondary school she was surprise to see me na once she give me card to cum see her when I reach house I think my life cried and ask God which kind life I cum until I decided to use my off day to go and see her omo 😭🥲when she tell me weitin she put hand I no fit sleep for two days she say make I look her leg she was on barefoot she said that was her sacrifice that the day she put on slippers she will die then she point to her friend who came with her that her sacrifice was never to pour water on her body that the day water touch her body that her last day on earth I cum ask her meaning say ur friend no Dey baff she said yes,i shock 😱🥲😭 she said am not suppose to be working in a filling station that I should cum and join dem I just told her that let me go home and carry my clothes and other things that am cuming back to join dem omo she cum tell me to take cab that it will be faster she give me 10k omo na so I take run frm my life omo 😭😭🥲since then I no Dey tap frm anybody grace or envy anybody,if anybody see me or I see dem omo if the vibe Dey we greet body move on I don’t owe anybody or anyone anything
2026-08-03 04:17:26
270
klefe_reels
UN_FAILING_KLEFE🔞🦍 :
God abeg make we no see our mate dey hide 🙏🏽😣
2026-08-03 11:59:36
1055
amarakay21
Amara Kay :
May this never be our portion
2026-08-03 17:24:52
158
teyebpomcfd
Benjiniceofficial :
So True all fingers are never equal but may God improve each and everyone of us lives as we strive 🙏
2026-08-02 22:14:21
6
gabbygadget001
Gabby Gadget :
Oga stand up, commot shame go meet dem to put you through 🫴don’t let pride deprive you from your blessings
2026-08-02 15:56:07
251
adioibile8
ADIOIBILE🦅🦅🦅💯 :
I will not see my mate and hide my identity
2026-07-28 06:57:05
884
olamilekanawwal05
Laykan⚡🥶 :
May this not be our portion inshallah 👏🙏😔
2026-08-03 09:14:27
9
eazylion06
Eazylion :
The only reason i will see my mates and hide is if they have become armed robbers and are on duty. If you like fly private jet, me sef no small, I dey try my best.
2026-08-03 13:48:58
130
virgin.bo8
REAL👿 CHECKING 💰 :
I will never be poor in my love life 🥺
2026-07-27 09:39:45
510
edoboy368
EDOBOY BILLIONS 💀 :
I will never see my mate and hide
2026-08-02 16:59:20
66
meshy323
meshy :
nah you choose to hide ooo because your time and there time no be the same thing, if i see my friends wey don make ham i dey happy for dem because my own time too go come
2026-08-03 20:01:37
8
ie5sureboy
JUST GUIDE 💰🤍🕊️ :
Omo I reject anything wey go make me regret for life 😓🙌
2026-08-03 10:38:12
13
pillarjnr97
pillar 💸💰jnr :
admire someone's wealth without questioning yours.
2026-08-03 13:21:27
6
yusluv518
ABIOYE ❤️♐♍ :
make I no see my paddi dodge ooo 😏😳
2026-08-03 14:17:18
6
emmylanzi
🥶Lænzi 📿 :
God abeg no involve me for this kind settings
2026-08-02 13:41:39
8
pablo.dm79
PABLO DM ✌️ :
I will never be poor in my life
2026-07-28 09:44:43
34
crowndeeboss1680
Crown_Dee_Boss :
It won’t be our portion in Jesus name
2026-07-30 21:10:32
10
.chisom74
chisom :
Don’t worry your time will come
2026-08-02 18:49:07
5
investorbtc002
Nonchalant Btc🇯🇵👿 :
I will never be poor 🙏🙏🙏🤲🤲
2026-07-27 13:49:45
7
omotoyosi0595
TOYOR HERSELF❤️❤️❤️ :
I WILL NOT SEE MY MATE HIDE INSHALLAH 🙏💯💯💯
2026-07-28 16:02:13
7
paul.godwin94
Paul Godwin :
I will never be poor in my life in Jesus name Amen 🙏
2026-07-28 00:49:44
6
felixedafe1
Felix edafe :
may our success come early, for people not to think we are not serious about our life
2026-08-03 08:27:57
11
user4188884724555
ajoke Ade :
i will never be poor in Jesus name amen
2026-07-27 19:59:11
7
To see more videos from user @uncle_kay25, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About