The Range Rover limousine be like wetin dem cut and join, no be factory made. Check am from the back as e dey move, e dey bend waist one side even from the back tires you go know.
2026-07-26 00:51:39
38
𖣂︎☯︎𝓐𝓭𝓮𝔁𝓻𝓸𝓬𝓴𝔂☯︎𖣂︎ :
So all this nah Lagos
2026-07-26 15:17:14
1
Koki :
Wetin nor even de this Lagos
2026-07-25 23:22:00
1
expensive 20254 :
e dey lekki face one guy
I have seen it more than 10 times
2026-07-25 20:06:35
79
丹陵 :
Why is the car not moving straight
2026-07-26 00:38:48
19
AZ DE FURNITURE :
I believe i will be in Lagos one day
2026-07-25 21:23:50
25
TIFEH :
Dem stitch the car together
2026-07-26 15:39:27
1
olakunle :
dey parked it at sangotedo ajah
2026-07-25 22:22:52
6
SAOBAN 🕌 📿 :
Chrysler limousine
2026-07-25 20:48:52
4
Nasser Pix :
bro now
2026-07-25 20:06:31
6
MOP✨🩵 :
BEBEX 🙃
2026-07-25 21:23:05
10
AKANDE HABEEB ✅ :
E Dey sangotedo
2026-07-26 06:20:53
1
𝑳𝒐𝒓𝒅 𝒔𝒄𝒐𝒓𝒑𝒐𝒊𝒏 🦂 :
Hmm
2026-07-25 20:09:30
2
Wax :
This Range Rover na from Nero hotel Sangotedo..those cars has been packed there for years 😂😂😂
2026-07-26 09:24:26
1
compass🙂↕️ :
I no fit buy this thing even if my money Dey fall for ground
2026-07-26 01:34:02
3
Yomzyboss :
snake 🐍 car 🤣🤣🤣
2026-07-25 22:49:14
1
Snoop☄️ :
Cut and join
2026-07-26 01:29:46
1
Opeyemi :
Long journey…
2026-07-25 20:23:54
3
DeAgumoney_Fx :
Nothing person wan tell me, nah bebex do that cut and join for that Rage Rover 🤣🤣🤣🤣
2026-07-25 22:44:18
2
To see more videos from user @olutimi_in_lagos, please go to the Tikwm
homepage.