@etronechukwuma23: I can’t believe this !!! 😭💔🤦🏼‍♂️ @GehGeh you marry ? #goviral #fyp #gehgehmarriage #fyppppppppppppppppppppppp

E-TRONE
E-TRONE
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 July 2026 19:57:08 GMT
212590
21623
1376
2688

Music

Download

Comments

presh30717
presh :
una never see anything this one sweet me die 😂😂😂
2026-07-25 20:40:47
1564
big.ella79
Big.Ella 😇😇 :
Una don confirm he wickedness abi
2026-07-25 21:23:03
135
ag.ba.ma
💔 𝐂𝐀𝐋𝐋 𝐌𝐄 𝐊𝐓𝐁 😈 :
I’m ready to be a sweet boy💔
2026-07-25 21:28:58
504
princessiimade
𝓟𝓻𝓲𝓷𝓬𝓮𝓼𝓼 𝓘𝓶𝓪𝓭𝓮💎 :
Una still get class tomorrow abi make I mind my business 😂
2026-07-25 22:44:44
198
sunshine29316
MMESOMACHUKWU💪❤ :
sisterhood if you are proud of Geh Geh like my comment
2026-07-26 01:41:26
9
steph_bwoy4
Çröwñ👑Bwoy🕊️ :
gehgeh don betray the brotherhood 🤣
2026-07-25 20:07:21
704
abu.naeem.12345
ABU NAEEM :
Anything wey concern geh geh advice 😂😭😭😭
2026-07-26 02:52:52
1
realbelieve_ng
༒ Believẽ NG •𓃵• :
Wetin go con happen to me now💔😂
2026-07-25 21:54:48
79
bigella165
Delight Efua🎀✨🌈 :
gheghe don betrayed una brotherhood I no fit laff 😁😁 I no say my babe dey come beg me make i shakara small 😁😁
2026-07-25 21:03:43
56
tomy.john8
Tomy John :
make I sleep I will woke up tomorrow because I'm not understanding my self again 😭👀👀
2026-07-25 23:49:51
18
julietchisom02
Chisom 🦋❤️ :
E sweet me😂
2026-07-25 22:02:00
1
judenice44
😖💔 :
I don unfollow am 💔
2026-07-25 23:37:44
14
trillionaire_p
Adiks jnr :
we're finally useless and stupid 🤣😂🤣🤣
2026-07-25 20:11:58
119
feranmidcccs
DC 🚀🚀 💕❤️🚀🚀 :
I don cry tire 😭😭😭😭😭
2026-07-26 02:35:55
2
oluwasegunfumhi2
♜💣 Ⓞℓυ𝕨aˢⓔ𝐠𝕌Ň 👽☆ :
From now on i don turn sweet boy ahbg 😩😩
2026-07-26 00:07:11
6
broken08.4
💔 :
I’m ready to be a sweet boy💔
2026-07-25 22:23:17
10
omotola6678
꧁༺ dat💖gurl💝Becky ༻꧂ :
I nor understand mk him nor marry??
2026-07-26 01:28:12
8
baby_gift_leo_12
Gift baby 💕🌹💍 :
Am still single lets make a better life
2026-07-25 22:27:07
27
kingvincybillion
🎄🍩 𝕀ℂ𝔼𝕂𝕀ℕ𝔾 ♊ :
ghe ghe na wise man e did his marriage ceremony before peller do his own to avoid insult from peller this could be a contract marriage
2026-07-26 00:38:56
5
bigdollar213
Big Dollar :
This guy don spoil my life 😭
2026-07-26 00:11:26
5
To see more videos from user @etronechukwuma23, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About