@franciseomedia: Gehgeh done go hide marry ooo

Franciseomedia
Franciseomedia
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 July 2026 19:59:18 GMT
23619
1326
68
55

Music

Download

Comments

jamesrobinson6109
Money Container :
Na movie o Geh Geh can’t disappoint us
2026-07-26 01:06:16
1
puritygodwin11
Purity Lifestyle 🤍✨ :
Gheghe wey una tag celebrity… see as hall empty reach 😂 Abeg, believe am at your own risk 🤣
2026-07-26 00:52:27
1
franciseomedia
Franciseomedia :
Gehgeh done go hide marry ooo
2026-07-25 19:59:37
0
blaq2unez01
BLAQ2UNEZ :
I don't know why una dey fall for this content or prank. 😂 Someone like GehGeh, wey be lover of money and wealth, wey understand the kind of attention and money his wedding would attract, cannot just get married like this and una expect make we believe say na real wedding. If GehGeh wan marry, you think say he no go invite big names? You think say people like Dele, other big content creators, businessmen and wealthy personalities wey he dey associate with no go show up? Do you know the kind of names wey GehGeh wedding alone go attract? Do you know the kind of money and content wey go come out from that wedding? This one na content. 😂 They know say once they drop wedding videos, everybody go rush carry am, argue about am, insult am, defend am and make am trend. And una don already fall into the trap. GehGeh knows exactly what he's doing
2026-07-26 00:42:05
1
rechqrd3
Rechie Wilson :
but him no tell anybody not to marry na
2026-07-25 20:27:13
11
okoduwagloryglory1
glonoma fashion affairs :
I think say na ai oh 😂🤣
2026-07-25 21:06:50
1
auglobal001
Au. Global investment :
Na lie joor.. it’s not possible
2026-07-26 01:06:28
1
_wf.kala_of_dou
WF KALA 🥷 :
Na ai
2026-07-25 23:21:56
2
4555joter
JOTER, :
oga na movie now😏
2026-07-25 20:42:57
0
peter_billionscomedian
Peter_Billions Comedian :
Na Ai oooo or she use juju on him 😂
2026-07-25 21:31:43
0
vexzee13
KELLY🪡 :
please I need a serious relationship, someone should tell me hi
2026-07-26 01:38:19
1
ayclassicfurniture001
A’’”Y classic furniture001 :
Did you believe cuz it Can’t possible
2026-07-25 20:53:30
1
bayojohnoladeji1988
bayojohnoladeji :
na ai
2026-07-26 00:40:27
1
anikeola_gbangba
ANIKEOLAGBANGBA :
na Ai if na true geh geh ..... E pa!🤣
2026-07-25 23:07:07
1
david.b5904
David b :
na movie
2026-07-25 23:00:49
1
jamesfelix3330
Mayowa❤️‍🔥🫟 :
E never say not to marry 🤣🤣🤣
2026-07-25 20:29:55
1
adline640
Adline :
So gege Mary before pella
2026-07-25 20:03:15
1
baby.m533
BABY M J ❣️🌹🥰❤️‍🩹💞 :
Gigi is a married man with three kids😂😂
2026-07-25 20:07:23
1
michaelatakpah
Don Micky :
This is a financial mistake by barrister Gehgeh😂😂😂😂😂😂👍👍🔥
2026-07-25 20:10:53
1
kesi369
kesi369 :
No shout
2026-07-26 11:00:33
0
To see more videos from user @franciseomedia, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About