I don't know why una dey fall for this content or prank. ๐ Someone like GehGeh, wey be lover of money and wealth, wey understand the kind of attention and money his wedding would attract, cannot just get married like this and una expect make we believe say na real wedding.
If GehGeh wan marry, you think say he no go invite big names? You think say people like Dele, other big content creators, businessmen and wealthy personalities wey he dey associate with no go show up? Do you know the kind of names wey GehGeh wedding alone go attract? Do you know the kind of money and content wey go come out from that wedding?
This one na content. ๐ They know say once they drop wedding videos, everybody go rush carry am, argue about am, insult am, defend am and make am trend. And una don already fall into the trap.
GehGeh knows exactly what he's doing. ๐
2026-07-26 00:26:53
0
Dc๐ฆ :
You don confirm am say na wicked i beee ๐
2026-07-26 00:29:12
0
Prisca :
the almighty gheghe is married ooo boys una do oooo
2026-07-25 21:29:14
8
__~๐Elle oladimeji ๐~_- :
2026-07-25 22:18:06
2
Heartbroken kid๐๐ชโ๏ธ :
Check my last post๐๐
2026-07-25 21:13:57
1
W-Legacy ๐คฌ๐ :
2026-07-25 21:52:42
3
justdavidx0 :
Jesus guy ๐ญ๐
2026-07-25 21:03:16
0
210 BANGSโ ๐จ๐ฆ :
๐
2026-07-25 23:10:08
0
$50 Dollar ๐ต :
2026-07-26 00:33:56
0
Amicable ๐ฅฐ :
may God bless una union ๐ ๐๐
2026-07-25 22:18:59
0
RAMZY NATION :
black Jesus ๐๐๐๐
2026-07-25 21:38:13
0
Kenny :
na AI
2026-07-25 20:41:07
0
facultyofnolove09 :
it won't better for Gehgeh I swear he don let me break up with my babe
2026-07-25 21:14:31
3
PLรTO FX โ ๐ฅ๐ :
so gehgeh really marry
after I don break up with my babe because of he advise
2026-07-25 21:03:54
0
ADY Midey :
Stream my song guys ๐๐
2026-07-25 22:02:02
0
Grace's elite :
๐
2026-07-25 22:27:15
0
To see more videos from user @big_kala_ov_hype, please go to the Tikwm
homepage.