geh geh nor say make you nor marry oo
he say nor let the girl turn you to salary payer
cross check am
2026-07-26 01:00:11
1
Santa :
If GheGhe marry i no go enter class again
2026-07-25 21:25:23
1
Wanted๐น๐ป :
Craaaaaaay wayyyy
2026-07-25 23:07:41
2
@Marvy.world ๐๐น :
why can't I save this video to my phone ๐
2026-07-26 02:55:00
2
Ghost paid ๐ป๐๐๐๐ฅท :
This can never be true ๐น gehgeh don betray us๐ญ๐น
2026-07-25 21:18:31
1
FรCร$๐ฅท๐ธ :
I don't know why una dey fall for this content or prank. ๐ Someone like GehGeh, wey be lover of money and wealth, wey understand the kind of attention and money his wedding would attract, cannot just get married like this and una expect make we believe say na real wedding.
If GehGeh wan marry, you think say he no go invite big names? You think say people like Dele, other big content creators, businessmen and wealthy personalities wey he dey associate with no go show up? Do you know the kind of names wey GehGeh wedding alone go attract? Do you know the kind of money and content wey go come out from that wedding?
This one na content. ๐ They know say once they drop wedding videos, everybody go rush carry am, argue about am, insult am, defend am and make am trend. And una don already fall into the trap.
GehGeh knows exactly what he's doing. ๐
2026-07-26 01:09:09
1
NKรM Zรรร :
Omo ooooooo๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
where voice note dey for comment section let's laugh
2026-07-25 21:10:53
1
Heartbroken kid๐๐ชโ๏ธ :
Check my last post๐๐๐
2026-07-25 21:15:20
1
Nonchalant :
Omo ๐
2026-07-25 20:42:56
1
โณลลโฌโฆ๐ฝMโณโฆ ๐ธ :
This guys don spoil my life ooo ๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ geh geh you betrayed me ๐ญ๐ญ๐ญ omo ๐ฟ๐ข Una relationship know go last ooo
2026-07-26 01:24:38
0
ADY Midey :
Stream my song guys ๐๐
2026-07-25 22:05:26
0
C.J MANI ๐ฅ :
๐๐๐
2026-07-25 20:31:35
1
Abigail Chika :
๐๐๐๐
2026-07-26 01:13:09
0
smรฃrt thรซ Jรธkรซr ๐ธ (Gods_Love) :
๐๐๐
2026-07-26 00:57:43
0
001joshua :
๐๐๐
2026-07-25 22:02:53
0
ATANDAโ๏ธ :
๐๐๐
2026-07-25 20:28:39
0
To see more videos from user @fabbymedia12, please go to the Tikwm
homepage.