@cpnosmall_: I'm So Happy For My Bro @sososoberekon What Seemed Impossible Finally Became Possible At The Right Time With The Best Person. May God Almighty Bless Your Home Abundantly. Marriage Is The Most Beautiful Thing On Earth, Make Una No Mind Gheghe😂. Thank God For Journey Mercies Warri Was Too Lit, Na Debit Alert Go Really Suffer Am. #CpNoSmall🥷
Cpnosmall
Region: NG
Saturday 25 July 2026 20:43:47 GMT
Music
Download
Comments
DE Prince :
billionaire settings ❤️
2026-07-26 01:05:57
58
Taries Ekeuwei :
CP no small o
2026-07-25 21:47:35
29
abraham :
2026-07-25 20:48:56
9
Asia Queen :
Wetin I fit do to make this money wey no Dey finish 😌
2026-07-26 07:28:17
3
Domino pop :
Big man 😁
2026-07-26 06:32:37
1
Chilord Empire :
E get one man wee get Moni pass Nigeria, I sight him there 🫵😅
2026-07-26 11:39:53
0
OlaSmart :
Only drinks wey go dey for this table go reach 100 million I swear .. God Abeg connect me too🙏
2026-07-26 07:26:50
1
HAPPY LIFE :
ijaws relationship with igbos is amazing
2026-07-26 10:02:54
1
chinedugideon4 :
I love you chief priest
2026-07-26 08:21:32
2
Kelvin pounds :
See ask chief priest get enjoy pass who Dey do married ❤️that’s joy when you get sweet friends like brother ❤️
2026-07-26 09:29:00
0
koolchyofgoodlife :
Chai! Alex Ekubo for dey here now, life
2026-07-26 13:43:06
1
🌸Precious🇨🇦 :
One and only cp 😍❤️
2026-07-25 20:46:25
4
blessing onyeka :
God ooooooo God bless all men single
2026-07-26 11:06:44
5
ASU :
last last cp no small oh
2026-07-26 06:32:31
8
Big indaboski :
Destiny helper
2026-07-26 09:14:31
3
King Blinz :
Others use car , e use PJ Omo
2026-07-26 07:57:10
4
African Solomon :
money nah water for real 😭😂
2026-07-26 08:31:43
2
Swt_diva♓️ :
Abeg which shoe cp wear so 😳😳
2026-07-26 01:16:17
4
yõùñg jôhñ :
Evening sir
2026-07-25 21:07:14
1
Novakingz :
Omo eh all the celebrities Done dey do wedding for 2026
2026-07-25 22:28:50
5
♡ĤÀMŹÀ♡ :
Bro my weeding is coming up this December...please can i do photo short in ur luxry Home ??
2026-07-26 00:10:12
2
Akadonwily :
Chief priest one and only Money na water But for my side Money na Gold
2026-07-25 20:47:06
2
Jenny Gold Empire ✅ :
When you’re rich 💰 you have rich friends 🥰
2026-07-26 06:02:23
1
To see more videos from user @cpnosmall_, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.