Even if geh geh marry self , all him words na still true 💯
2026-07-26 07:26:04
154
I>B>R>A>H>I>M🦀🦀♋️🚀🫥🫥 :
see people way I die for 🥺🥺😂
2026-07-26 08:49:40
19
DAMIAN💰✨ :
Guy na movie shoot ooo😂
2026-07-26 08:15:37
8
UNKNOWN :
wetin sup na. check am well na just Movie en dey act ni😓. Our mentor can never disappoint us bruh 🙌
2026-07-26 00:59:22
21
b u o l l i o n s :
nah once I unfollow am 😒
2026-07-26 07:36:21
6
꧁༆🅞🅟🅔 🅢🅚🅔🅣🅔🅛🅘🅝🅐 ༆꧂ :
Oga nah Ai no deceive yourself oo
2026-07-26 08:07:58
1
FARUQ 🐲 :
Haffa bruh you fit send me does wallpaper abeg
2026-07-26 08:01:14
6
👿 ÐĚĦ ŁÅ ČŘŰZ 👿 :
It’s kinda hurt sha ooo but him need marry
2026-07-26 08:09:10
6
Gbadeyanka :
Geh geh once said
2026-07-26 08:29:10
2
Ask Of KEFAS🇳🇬🥷 :
When the mentor betrayed 😭
2026-07-26 07:40:44
1
I.k furniture :
he no said make we no married oo
but don't spend on a woman too much 😂😂
2026-07-26 08:04:46
1
NackS DC🔥🔥 :
GehGeh still remain the best financial advisor but not in marriage anymore 🥺😏💯
2026-07-26 08:05:38
1
𝕄𝔼𝕃𝕃𝕐☨𓃵 :
geh geh said u shouldn't marry or love
he only warned us to know who we call our partners and use our money wisely I too love geh geh joor Na una dey misunderstand the innocent man
2026-07-26 08:27:31
3
To see more videos from user @sammyex7, please go to the Tikwm
homepage.