They will show you their true colors when you have no more to offer 😭😭😭
2026-07-27 09:32:23
1
KAMSI 2 FAST :
na only my parents dey for me
2026-07-26 15:18:19
259
𝒪𝐿𝒰𝒲𝒜𝐵𝒜𝑀𝐼𝒮𝐸💭🌪️ :
They all left when the money ran out😅🥺🥺🥺🥺
2026-07-26 17:40:41
4
Be happy 💔 :
lol na me run am be4 I go run am again 💯
2026-07-27 00:52:25
47
𝖂𝕴𝕾𝕯𝕺𝕸 ✨🥷 :
Nah time🙂
2026-07-27 04:48:09
2
Gentle SaVage 🙃 🇬🇧 :
A lot of yenking…… but firstly Tnk God I’m alive 🤲
2026-07-27 00:29:20
43
🥀 :
They all left but all good 😊
2026-07-26 09:58:09
48
itzoilmoney001 :
Omo I I no see any message again no more blood OGO my Guy again i just they😳😳
2026-07-27 09:25:19
9
P.R.O.S.P.E.R🍷 :
Na my main circle own pain me pass 😭
2026-07-26 16:21:36
17
Camsie :
We will rise again very soon
2026-07-26 21:44:37
6
FARMBOY🤡 :
E no Dey. Move me again make dem Dey go if i bounce back again i go show my own style lol i don Dey show am self and e Dey pain dem 💔😂
2026-07-26 21:25:14
5
Sad Boi 💔 :
it's really obvious now 😒 they move on so fast 🏃♂️💔
2026-07-26 17:53:04
6
Damola :
God as I Dey face ham alone now ..you see say Hano stress anybody ...once I get my spark back anybody whey use billing disturb me abeg take them commot for the life🙏🥲
2026-07-26 20:38:23
9
⃟ :
Everywhere good I go jux still Dey learn the hard way 💔💆🏽♂️
2026-07-26 21:31:36
3
Dave💚 :
All Na lesson 🤘🏾
2026-07-26 20:10:17
2
𓃵 𝙺𝙰𝙼𝚂𝙾 𓃵 :
Omo E Go Far 🤦♂️💔
2026-07-27 08:56:46
1
To see more videos from user @leaveherenow0, please go to the Tikwm
homepage.