Until one girl kpai the rest will not stop being male centered
2026-07-26 16:02:46
1829
havesomemercy08 :
Na she sabi.
2026-07-27 15:33:48
2593
아이샤 🌼🎀☁️🧸🇨🇮 :
It's funny because someone said something similar to me yesterday😏
2026-07-28 16:37:24
310
Allen🥰 :
one tell me say babe u need to add weight o cos I like thick girls….naso I tell am say you no see thick girls before you toast me? …. Abeg leave me go meet them
2026-07-28 09:51:23
231
𝓜𝓼.𝓐𝓷𝓰𝓮𝓵💕 :
When I saw the post , I literally cried coz wtf
someone said she's male centered, buh I feel she was just so I love and ready to do anything to keep him 💔
2026-07-26 15:52:44
357
God’s favorite ˚.🎀༘⋆ ✧₊⁺ :
Me wen be size 14 Dey try be size 12/10 na one person wen body Dey okay Dey go add much weight because of man?😂 Omo ehh
2026-07-27 11:25:03
99
𝔸𝕤𝕙𝕒𝕓𝕚 :
Na she sabi
I dey on weightloss journey sha
2026-07-27 20:55:32
92
exh.mima :
Once you don’t love yourself, there’s no length you won’t go trying to satisfy the one person you think really loves you. Self love is so important cause why would she treat herself like that😭💔
2026-07-27 20:41:54
30
j♡j♡ :
Women! Omor we can do better by loving ourselves more
2026-07-28 21:12:48
3
oyin ❤️🩹 :
I can never change my body because of a man!!!
2026-07-28 10:35:23
12
𝓗𝒶𝓃𝓃𝓎𝓟𝑒𝓁𝓈💗 :
Una Dey add weight when I wan lose my natural weight keh and na cos of man😂
2026-07-28 15:31:39
12
Daisy💞 :
She never see anything
2026-07-27 18:29:00
5
Rayo🌹 :
For men wey no get spec, he fit chop slim today and carry chubby tomorrow
Please love yourself enough to know that you can't impress a man, no matter what you do
2026-07-27 22:42:10
8
Soma Nails $ Lashes :
😂😂😂😂 Please sorry for the laugh😂😂😂
2026-07-27 17:50:18
6
ఌ𝑬𝒏𝒏𝒚♫ :
2026-07-26 12:57:08
7
To see more videos from user @datboi_smiles, please go to the Tikwm
homepage.