@omondotvtjpumping: 70 GIRLS #ritualist Pai girls #justice #foryoupage #viralvideo

omondoTv
omondoTv
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 26 July 2026 11:56:05 GMT
312523
45371
1025
22566

Music

Download

Comments

adejoke0933
WURAOLA🥰💕 :
Nah why i Dey manage my broke guy 🤔
2026-07-27 13:42:32
220
blessing1st1
blessing1st1 :
Waiting women do men?😥
2026-07-27 07:17:47
915
symplyellah0
Daniella_moyinoluwa🌸❤️ :
70 girls , which kind money dem Dey find?
2026-07-27 09:38:52
396
zinonikky.frosh
Anike ade❤️ :
God abeg make I no use my leg waka go where Dey go kill me 🙏
2026-07-27 12:50:06
111
ellamaris01
CROWNIE💕 :
Na why I get phobia for men
2026-07-27 06:36:44
513
nikavfreshbliss.s
NIKAV~FRESHBLIS & More Owo/AkR :
Ori wa onigbabode o 🙏 God pls protect us all 🙏
2026-07-27 07:29:31
1620
mammieharjik
AYANFE ♥️♥️ :
gbogbo abiyamo aye Ori Omo wa oni gbabode oooo 💔🙏😭
2026-07-27 12:04:38
76
haddunnyolaola
Aramide :
People are not ready to repent
2026-07-27 06:59:30
142
debbie.wears.colle
debbie.wears.colle :
Na why I Dey manage my baby
2026-07-27 16:02:55
1
olajide_sonshine
ѕσиѕнιиє✨ :
70 girls???? How many girls kon remain for Nigeria
2026-07-27 15:44:03
0
ruqayahalawiye
Black diamond 💎 :
am.on bike please bring me back here my love
2026-07-27 12:10:55
79
user3348161992805rukayat
Titilayo💕💋💝 :
Ameen 🙏🤲 ooo
2026-07-27 16:00:36
0
azeezlateefat123
Tëëfä :
Girls be careful with man you don’t know ooo
2026-07-27 01:24:16
403
oluwatosinewatomi3
Big -Ewatomi 💐💐❤️ :
Amin Amin Amin
2026-07-27 16:03:27
0
ezekielayo5
Ecloud :
O boy how much be 600k for human life na God go save us
2026-07-27 14:46:45
2
crown.fitted
꧁༺ ༆ 🄰🄳🄴🅈🄴🄼🄸 ༆ 👑*༻꧂ :
As how nah because of this paper 📄
2026-07-27 12:01:19
0
oyebode00boss
Black Money 💰 :
Omo All This Guys Get Mind oo Yehhh
2026-07-26 23:10:25
176
masturoh0018
🎀Missi 🍀 :
look at their life 😢 even after killing 70 girls>>>>>>🥹
2026-07-27 10:01:31
32
ragnar4306
:RAGNAR:~ :
70 kee nah so e easy??
2026-07-27 08:31:12
129
prettybae2459
prettybae :
Imagine cow self Dey expensive pass human being so sad
2026-07-27 10:24:43
43
bigricchy
RICCHY FORMAT🐌🐢 :
am.on bike please bring me back here my love
2026-07-27 13:46:30
18
To see more videos from user @omondotvtjpumping, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About